
letra de hakunamatata - slok realerz
intro
ho ho ho ho ho yeh
one time for my realerz
ho ho ho ho hee oh yeh
chorus 1
say me neva sleep pan a bicycle
i dey on my grind 24/7
eledumare blessings dey cover me
no be mouth no be power
i can neva sleep pan a bicycle
i dey on my grind 24/7
wey anything i touch e dey turn to gold
see my face i dey para ooo
verse 1
everyday na holliday holiday
who go chop gats to work
they tell me say na vanity
wetin come dey xup
oh lord open my eyes to see
my eyes to see yeh, i no fit to regret oo
only one life i get, shebi na one i get, i get
bridge
anywhere i dey dey, jah dey within me
e dey physical, e dey spiritual
jesumideka jesumideka, jesumideka
chassing the papper
anywhere i dey dey, jah dey within me
e dey physical, e dey spiritual
jesumideka jesumideka, jesumideka
chassing the papper
chorus 2
say me neva sleep pan a bicycle
i dey on my grind 24/7
eledumare blessings dey cover me
no be mouth no be power
i can neva sleep pan a bicycle
i dey on my grind 24/7
wey anything i touch e dey turn to gold
see my face i dey para ooo
verse 2
jomo omologo omologo
eminlonso eminlonso
this brand no be logo no be logo
you can define me inna billion
for my desire i ginger my swagga
give dem fire hakunamatata hee
hakunamatata hee
chorus
say me neva sleep pan a bicycle
i dey on my grind 24/7
eledumare blessings dey cover me
no be mouth no be power
i can neva sleep pan a bicycle
i dey on my grind 24/7
wey anything i touch e dey turn to gold
see my face i dey para ooo
bridge (repeat)
anywhere i dey dey, jah dey within me
e dey physical, e dey spiritual
jesumideka jesumideka, jesumideka
chassing the papper
anywhere i dey dey, jah dey within me
e dey physical, e dey spiritual
jesumideka jesumideka, jesumideka
chassing the papper
outro
hee, it’s your boy slok o
omo na god o, we no dey cap o
no be by mouth o, o nanana
letras aleatórias
- letra de chiaroscuro - solar eruption
- letra de we're going nowhere fast - kkami
- letra de your love - alex sol
- letra de keine gravity - juzzzyyyy
- letra de now (now that we found love) - eun ji won
- letra de push it - luciano
- letra de product of the ghetto - elvis presley & nardo wick
- letra de viva mi compañera - la sonora santanera
- letra de tumse khafa - samved
- letra de pray for me - tyreezytbsb