letra de plenty money - slim burna
ask p jay
money goodi eh
poverty na disease eh
money goodi eh
poverty na disease eh
[verse 1]
aii, see plenty money
means plenty honey
plenty motor
dem snap me photo
na so dem say money is the root of all evil
but nowadays na di fruit of the tree weh deh bless people
(chorus)
if you get a show now
i be big boy make you know now
see i don blow now
omoge make you go down
plenty money
plenty money
go get plenty money
plenty money
money goodi eh
poverty na disease eh
money goodi eh
poverty na disease eh
[verse 2]
you wan hear the truth
you wan hear wetin i dey do
see steady on the move
bwoys eyes red anything dem go do
oya oya oya na so my eyes red
waka waka waka na so i dey find bread
i dey think too fast i busy for head
2shots inna di air all my people lah yea yea yea
(chorus)
if you get a show now
i be big boy make you know now
see i don blow now
omoge make you go down
plenty money
plenty money
go get plenty money
plenty money
money goodi eh
poverty na disease eh
money goodi eh
poverty na disease eh
money goodi eh
poverty na disease eh
money goodi eh
poverty na disease eh
(chorus)
if you get a show now
i be big boy make you know now
see i don blow now
omoge make you go down
plenty money
plenty money
go get plenty money
plenty money
plenty money
plenty money
go get plenty money
plenty money
whoa wo yea yea yeh
go down
make you go down
make you go down
oh oh
slim burna
you say? street rhymes
letras aleatórias
- letra de dois anos sem ti - afzal-voice
- letra de madre - maría montenegro lamothe
- letra de playwright - dobi
- letra de conquerors - andrea lewis
- letra de other side - blink-182
- letra de disstrack cyprien - gwercity
- letra de hayalperest - ah ulan zalım dünya hayın dünya - şarkı sözleri - hayalperest
- letra de shpana - ᠌sexbimba3131
- letra de ci pensi mai? - samurai jay
- letra de doubledip - lucas oliver