![letras.top](https://letras.top/files/logo.png)
letra de back to sender - skiibii
let’s go
skiibii
all is in order eh
i want to pop champagne
but they want to block my way
eh
back to sender eh yo
awon to soro bi professor
won bere kilo fe so
inna the zanga they feel my song
oh ah
she say she feeling the boy
she want to enter
london la lo fo shu mefa
i be that young boy from ojuelegba
(small boy turn biggie man)
god cover me, back to sender
she say she feeling the boy
she want to enter
london la lo fo shu mefa
i be that young boy from ojuelegba
(small boy turn biggie man)
god cover me, back to sender
i carry city for my shoulder
escala omo to da
you know i be one man soldier
’cause blood of jesus cover me
ni gboro won wa, won le won o ba
ni gboro wan pa kamasutra
ti mo ti hustle pa
mo ya fi won buga
i wan chop my life with no regrets
all of my guys dem know me wella
to ba ni ke jaiye lo
jaiye lo nonstop, ego surplus
be benlo, billi billi billi bion
la le ana yen nibo lo wa, nibo
she say she feeling the boy
she want to enter
london la lo fo shu mefa
i be that young boy from ojuelegba
(small boy turn biggie man)
god cover me, back to sender
she say she feeling the boy
she want to enter
london la lo fo shu mefa
i be that young boy from ojuelegba
(small boy turn biggie man)
god cover me, back to sender
letras aleatórias
- letra de world know - ys
- letra de tides - icy kash
- letra de ignorant - chi chi
- letra de all night alone (chris lake edit) - josement
- letra de disturbioz - asfaldo dianysok
- letra de dead man's pocket - vudu sister
- letra de depraved cognitive deformation - visions of disfigurement
- letra de kuro de - dexndre
- letra de tau tatu - vita alvia
- letra de can't stop us - capo (gbe)