letra de landlord - sir dauda
landlord
sisi as e dey hot o
put am well well o
sisi i must to chop o
put am well well o
everybody dey rush o
keep am well well o
but give me give me better food chop o
put am well well o…all because
chorus
my daddy baba landlord
me myself oga landlord
simply because, simply because, simply because
the beat’s nice, the flow’s sick
its fire, explosive
i kick flow like i coached it
they say i spit pro but i’m coasting
i’m a fine boy, i get swag
eyin razz guys, ke dress back
told me that she loves it when i bless track
i do it like i’m doing what i’m best at
she plays my music down in festac
twisting up her fingers, throwing sets back
black shoes, so her dress match
i took her backroom like a press p-ss
o fit me gan man, appropriate
let your friends meet my -ssociates
tell’em make dem land, make dem show face
haters just dey yarn, make dem go craze
im the next on the throne-sp-ce
omo, i dey vex, i dey bone face
about to possess my possession
got baba god for protection, i dont shake
chorus
still chilling like a landlord
oya when you see me, make you stand up
las-gidi put your hands up
omo oba, omo landlord
just because i pull-up on okada
doesn’t mean i wouldn’t take a flight back
doesn’t mean you wouldn’t catch me on your ipad, you like that, alright..
i know you like that
me sef i like that
if you show me love, i’ll show you right back
gbabesky…gba be!
letras aleatórias
- letra de kamikaze - bris
- letra de goin in still - topdre
- letra de 1000-7 - shadowraze
- letra de on time - flonti
- letra de agony - the eternal daydream
- letra de paradise (romanized) - rude-α (jpn)
- letra de not the girl - annabel gutherz
- letra de yêu người lạ - la hoàng phúc
- letra de immortal - milo
- letra de i wanna rip my face off - gehrman