letra de don’t let me go - shvka
[verse]
angel olohun
baby, omo
your waist
olohun
jejely jeje
olohun
gan gan
wey you dey carry
pack am jeje
girl you dey sweet pass suga
omo, body dey sweet like kpomo lomo
make i dey chop no be demo omo
[chorus]
baby, i’m forever yours
tell me say you need my love
baby we go move as one
hold me like you no go run
baby, i’m forever yours
tell me say you need my love
baby we go move as one
hold me like you no go run
don’t let me go
don’t let me go
don’t let me go oh
don’t lеt me go
don’t let me go
don’t lеt me go oh
don’t let me go
oh oh oh oh oh oh
verse
omo to fine
to tun gbona
(fine girl wey still hot)
na you dey buss’ my medulla
(na you dey make me go crazy)
iwo nikan lo mo mi dara
(na only you sabi me well)
omoge mi, ko ma lo rara
(my baby, no ever leave)
omo to fine
to tun gbona
(fine girl wey still hot)
na you dey buss’ my medulla
(na you dey make me go crazy)
iwo nikan lo mo mi dara
(na only you sabi me well)
omoge mi, ko ma lo rara
(my baby, no ever leave)
baby no fear
i go stand by you
no go ever leave
nah me and you
if wahala come
we go push am go
nothing fit break
wetin’ god done do
forever yours
chorus
baby, i’m forever yours
tell me say you need my love
baby we go move as one
hold me like you no go run
baby, i’m forever yours
tell me say you need my love
baby we go move as one
hold me like you no go run
don’t let me go
don’t let me go
don’t let me go oh
don’t let me go
don’t let me go
don’t let me go oh
don’t let me go
oh oh oh oh oh oh
letras aleatórias
- letra de ghost party - foster carrots
- letra de gtfoo - self savior $
- letra de mobbin - beama
- letra de control - aidan salem
- letra de hayat bir ders - intizam
- letra de i'll run away - brokenrail
- letra de throatzillaaa - slayyyter
- letra de ghost in a shell (freestyle - medley
- letra de čudo - indira forza
- letra de inside my head - laura lazăr