letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de aura - shallipopi

Loading...

[intro]
fayaman
only one pluto presido, they call me shallipopi
seh-seh-seh, seh, seh-seh, seh, seh-seh

[interlude]
give them (aura), too much (aura)
plenty (aura), show them (aura)
face show (aura), shoe shine (aura)
aura for aura, two times (aura)

[pre-chorus]
way
na every evening my daddy dey sit down outside on e own (ehn?)
now wey i don grow, i dey sit down outside on my own
i be rolling my kpo (kpo, what?)
rolling my, rolling my blunt (rolling my, rolling my)
too much juice no sauce (too much juice no sauce)
shalli’ na ‘popi on point, like
tell them make dem call me

[chorus]
asisat oshoala, okocha aura (aura)
anytimе i approach her (confirm)
give me thе thing that i load her, go down
what’s up? baby, go down
asisat oshoala, okocha aura (aura)
anytime i approach her (confirm)
give me the thing that i load her, go down
what’s up? baby, go down
[verse 1]
too much kpo leaf dey scatter my vocal
bring my—, stay indoors, anti-social
i hope say you hear say my gbedu na global (global)
international, local
put the weight of the world on my shoulder (shoulder)
playing my life like a poker (eh-eh-eh-eh; poker, ehn)
fake smile on her face like a joker

[pre-chorus]
na every evening my daddy dey sit down outside on e own (ehn?)
now wey i don grow, i dey sit down outside on my own
i be rolling my kpo (kpo, what?)
rolling my, rolling my blunt (rolling my, rolling my blunt)
too much juice no sauce (too much juice no sauce)
shalli’ na ‘popi on point, like
tell them make dem call me

[chorus]
asisat oshoala, okocha aura (aura)
anytime i approach her (confirm)
give me the thing that i load her, go down
what’s up? baby, go down
asisat oshoala, okocha aura (aura)
anytime i approach her (confirm)
give me the thing that i load her, go down
what’s up? baby, go down
[verse 2]
where dem dey sell the kpo, e no get banner
big talk, hennessy make me dey scatter
no dey cause wahala, they go stab am (stab am)
no make me stab am with dagger (wahala)
put the weight of the world on my shoulder (shoulder)
playing my life like a poker (eh-eh-eh-eh; nor go dey, eh-ehn)
fake smile on her face like a joker (wahala)

[interlude]
give them (aura), too much (aura)
plenty (aura), show them (aura)
face show (aura), shoe shine (aura)
aura for aura, two times, aura
aura for aura, aura for aura
aura for aura, aura for aura
aura for aura, aura for aura
aura for aura, aura for aura

[outro]
na every evening my daddy dey sit down outside on e own
now wey i don grow, i dey sit down outside on my own, i be rolling my kpo (what?)
rolling my, rolling my blunt now
too much juice no sauce now
shalli’ na ‘popi on point, like
pluto boy got aura
seh, seh-seh, seh, seh-seh, seh, seh-seh

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...