letra de nsnv - seyi vibez
[intro]
hmm, hmm-hmm
hmm-hmm, hmm
hmm-hmm, hmm
(it′s phynest on the beat baby)
[verse 1]
bimo shen mi, l’ola oluwa ni (l′ola oluwa ni)
blessings on blessings all over me
i don do many things kinto ma k’orin
‘cause every time i reason oh
all i want is money
i′m never caught in a robbery
i don′t take what doesn’t belong to me
one man mopol, kode si elomi
surprise succeed, make i no go ceaser
[pre-chorus]
when i check my time, i see say no time
i pray to jah and i pray tight
but, mummy say “i go dey fine”
mo ma ranti even when i dey far
mi dice still rollin′, rolling dollar
current president go turn formеr
b’aye shen yi, we dеy change
put some respect on my name
[chorus]
no seyi, no vibez (call my name)
no seyi, no vibez (call my name)
no seyi, no vibez (call my name)
no seyi, no vibez (call my name)
no seyi, no vibez (call my name)
no seyi, no vibez (call my name)
no seyi, no vibez (call my name)
no seyi, no vibez, ah-ah, yeah
[verse 2]
mafi lo mi, it′s not by force
i no see my sister, i con dey call
i con dey ask “wetin dey sup?”
it’s a pity, my sister gone
2014, the boy started
we started the song, dem say “we no well”
thank god today, e don dey make sense
say na only jah, the boy no dey fear
no tell somebody
′cause somebody fit to k!ll person
person no fit k!ll everybody
if oluwa bless you, put am for your tummy, ah-yeah
[pre-chorus]
when i check my time, i see say no time
i pray to jah and i pray tight
but, mummy say “i go dey fine”
mo ma ranti even when i dey far
mi dice still rollin’, rolling dollar
current president go turn former
b’aye shen yi, we dey change
put some respect on my name
[chorus]
no seyi, no vibez (call my name)
no seyi, no vibez (call my name)
no seyi, no vibez (call my name)
no seyi, no vibez (call my name)
no seyi, no vibez (call my name)
no seyi, no vibez (call my name)
no seyi, no vibez (call my name)
no seyi, no vibez, ah-ah, yeah
[outro]
(aje on the mix)
(it′s phynest on the beat baby)
letras aleatórias
- letra de 6er im lotto - dewinwin
- letra de in my veins - basecamp
- letra de americano (gregori klosman remix) - lady gaga
- letra de egal was kommt - separate & vega
- letra de the fairly odd parents (timmy turner) theme song - butch hartman
- letra de oysa - sertab erener
- letra de moonstruck - the strange creatures
- letra de a l'arrache - faf larage
- letra de ga lotto - shawty lo
- letra de too late - heaven & hell