letra de 247 - seyi vibez
[intro]
mu-mur-murderer
woo
[verse 1: muyeez & billion solar]
every blessings i dey see now, na the blessing from god
smaller wey dey on top, olohun, i no go fall
won ni ki n go harder, so me i go on sohun
anyhow, i dey on god, wetin dey occur?
even them poeple that be hating on me, but i no fit to drop
’cause i gatti my god, olohun
[refrain: seyi vibez]
’cause my producers, give me non-stop
o ya, je ka record
look around, n0body to trust
’cause i no dey too sure
[pre-chorus: nerryckole & tml vibez]
anytime i’m calling you, baba, answer my call
anywhere i dey perform, you know say aye po gan
turn up, aye po gan
oh-ah-yeah
so me tell my n-gga sеy, “n-gga no fo for that bobo”
try make money, shenking po gan
rora gbęsę lеko’kan
[chorus: tml vibez, seyi vibez, muyeez, nerryckole & billion solar]
baby jo
i am sorry, baby, i am sorry
i am sorry, i thank god for my journey
i’m not sorry to take what is for me
i’m not sorry for hustling 24/7
[verse 2: muyeez, billion solar & tml vibez]
every blessings i dey see now na the blessing from god
smaller wey dey on top
olohun, i no go fall
şebi iwo lo ni ki n ma lo, i no go fall
sey my blessing no go stop
i no go stress before i chop
if na power, e for don cast, una for lock up
mo so fun wọn nigba kan
i fell when i try, so me ride on, oh-ah-ah
[refrain: seyi vibez]
’cause my producers, give me non-stop
o ya, je ka record
look around, n0body to trust
’cause i no dey too sure
[pre-chorus: nerryckole & tml vibez]
anytime i’m calling you, baba, answer my call
anywhere i dey perform, you know say aye po gan
turn up, aye po gan
oh-ah-yeah
so me tell my n-gga sey, “n-gga no fo for that bobo”
try make money, shenking po gan
rora gbęsę leko’kan
[chorus: tml vibez, seyi vibez, muyeez, nerryckole & billion solar]
baby jo
i am sorry, baby, i am sorry
i am sorry, i thank god for my journey
i’m not sorry to take what is for me
i’m not sorry for hustling 24/7
letras aleatórias
- letra de tabasco - rough gammi
- letra de phantom ghost - atrocity
- letra de ae86 - ol' sav
- letra de do not know - rough gammi
- letra de still luv me - luvariez
- letra de stricken (live) - disturbed
- letra de doomed - emjaay
- letra de now - the paisleys
- letra de vuk - darko rundek
- letra de em todo tempo - paulo cesar baruk