letra de whatsapp - seyi vibez & bloody civilian
[verse 1: seyi vibez]
who be that guy wey dey text you?
i no dey check your whatsapp
that’s not my thing, baby
i no like talk wetin go vex you
main reason i dey make you dey wet
i no wan lose you to another mugu
eiya, sare wale
ara mi ti wa l’ọna, eiya
you high me like monkey tail
you make my thing ej-cul-te
i no fit dey musturbate
jekin wọ le ma ka tan le
you must give me accolade
[chorus: seyi vibez]
afurimghinanya
i wan know your family
promise nah galilee
bami for nnagi
i go call sunny ade
ebenenezer obey
only you fit hold me down
[verse 2: bl–dy civilian]
who be that girl wey dey text you?
i don’t like bullsh-t
i don’t like nonsense
i don’t like sharing
oya come wha you say?
asking me how did i get this way
seyi, sometimes you’re not the vibe
when you saw me
i know you saw me with my bros (with my bros)
tell me say you get hoes
but i smell them with my nose (with my nose)
i no like relationship wey go keep me on my toes (on my toes)
are you gonna make me sweat or show me love instead?
[chorus: seyi vibez]
afurimghinanya
i wan know your family
promise nah galilee
bami for nnagi
i go call sunny ade
ebenenezer obey
only you fit hold me down
letras aleatórias
- letra de 98' juvie (remix) - well$
- letra de ain`t that fresh - original mix - futurecop!
- letra de whats wrong with what? - sol cat
- letra de christmas cards - petula clark
- letra de dream within a dream of a philosopher king - cxvl
- letra de until then - jtr
- letra de perhaps love - aiza seguerra
- letra de te lo pierdes - juan one
- letra de la responsabilité / المسؤولية - diaz mbs
- letra de in case some shit go down - warren g