
letra de jeje - sambizzi
intro
sa sa sambizzi
music na the life
bad man
verse1
if you gimme chop i no go run o
run o run o
i no go ever mind wetin dem talk o
talk o talk o
come inna my room make we blow some trees
blow some trees
if you like we go book room 306
till 6 to 6 …
bridge:
baby kilo de kilo de
i no go ever meet governor ambode
i no go ever leave you and run away
i just want you to come be my bae
with the way you wiggle and whine that thing
you dey make my thing dey ding ding ding
you make me want to dey put it in in put it in in o put it in in
chorus:
say bizziboy make i do jeje she call me bizziboy biko otito and i no wan hear i just dey carry go o o oo
say bizziboy make i do jeje she call me bizziboy biko otito and i no wan hear i just dey carry go o o oo
ajeje (jeje) ajeje (jeje) ajeje
she say bizzi biko do me jeje
ajeje o o jeje
bizzi biko do me jeje (jeje)
ajeje (jeje) ajeje (ajeje)
she say
bizzi biko do me jeje
ajeje o o jeje eh eh eh eh
verse2:
you fine die like ar mami water
you dey cause trouble with your megan stallion baka
shawdy no dey ever make kurukere waka
you dey do the nice one like mighty oga sapa
she tell me master make i do faster
i be burna dey run kilometers
my thing is big like kano pillars
i go jam you like dangote trailer
baby lemme drip your v tonight
i swear you go like am o
if you come inside my bedroom just tonight
i can never ever say no
bridge:
with the way you wiggle and whine that thing
you dey make my thing dey ding ding
you make me want to dey put it in in put it in in o put it in in
chorus:
say bizziboy make i do jeje
she call me bizzi boy biko otito
and i no wan hear i just dey carry go o o oo
say bizziboy make i do jeje
she call me bizziboy biko otito
and i no wan hear i just dey carry go o o oo
ajeje (jeje) ajeje (jeje) ajeje
she say bizzi biko do me jeje
ajeje o o jeje
bizzi biko do me jeje (jeje)
ajeje (jeje) ajeje
she say bizzi biko do me jeje
ajeje o o jeje eh eh eh eh
letras aleatórias
- letra de slow down - radio - bobby
- letra de garcia vegas - 5-nov
- letra de open letter to valleywag’s co-editor nitasha tiku - divine - "the 4th letter"
- letra de katana - deadrize
- letra de beton - mas
- letra de king of the world (what if i told you) - forch fabalon
- letra de roc da crowd - skwerbombing
- letra de going crazy - blake
- letra de #adashdreday - a-dre
- letra de family g funk - mafia trece