letra de baby - runnar
beats maker myko t
just give dem
she say i hope i no go use am catching cruise
she don jam my type plenty
she say she don’t trust me
she don’t even know my love is real
all this una lies
na em make my heart dirty
she say love is scam
that is why me i get plenty bobo
baby no be so
baby i’m not like them oh oh
you are my ride or die
baby i no dey lie
when go use you run away
baby i’m not that kind person
when go steal heart run away
baby i’m not that kind bobo
whеn go use you run away
baby i’m not that kind person
when go lеave you run away
baby i’m not that kind person
baby i’m not that kind bobo
baby i’m not that kind bobo
she never believe anything i say eh
she don’t wanna see me with another girl
she say playboy like me
she don jam my type plenty
all this una lies
na em make my heart dirty
she say love is scam
that is why me i get plenty bobo
baby i’m not that kind person
baby i’m not that kind bobo
baby i’m not that kind bobo
baby i no dey lie
when go use you run away
baby i’m not that kind person
when go steal heart run away
baby i’m not that kind bobo
when go use you run away
baby i’m not that kind person
when go steal heart run away
baby i’m not that kind bobo
baby i’m not that kind person
baby i’m not that kind bobo
baby i’m not that kind person
baby i’m not that kind bobo
baby no be so
letras aleatórias
- letra de brain parasite - johnnascus
- letra de вагон вилс (wagon wheels) - жирный барсик (fat barsik)
- letra de 404 - parham gharavaisi
- letra de covid freestyle - phoenixgold
- letra de run it up - 8ruki
- letra de vodka & lemonade - ebenezer
- letra de on fleek - ravy
- letra de cor gegant - lil russia (esp)
- letra de life is evil - tom the mail man
- letra de any time, any place (cj's 7" mix) - janet jackson