letra de asiwaju - ruger
[intro]
cook that thing
[refrain]
man getting high till i fade out
if the vibe no pure, on my way out
hullabaloo anytime we step out
the men dem outside, we no dey house
no dey look for us, we no dey house
you no dey see the mula we don spray out
thank god say the maga don pay out
ope oh-oh-oh-oh
[chorus]
see, i’m ahead of them, asiwaju
i’m a f-cking baller, ighalo ni mi
no man fit talk sh-t to me
ni’lu mi, you go collect oh
see, omo na me dey lead, asiwaju
i’m a f-cking baller, ighalo ni mi
no man fit talk sh-t to me
ni’lu mi, you go collect oh
[verse 1]
cheers to my friends and clique
when i call, demma all pulling up quick
strapped up with the guns and the swords and things
bring hеll to anybody wey try test me
i’m your daddy, i’m your unclе, i’m your popsy
i be old man, no go dey call me “gen z”
bredda see
steady giving them gap, mo ti lo far
they can never near me
as my lover, lover, just go
my oyinbo wife, don show
omo, my polo white, my face show
sweet boy for life, they don’t know
your serious babe dey worry my phone
e don dey sup for back, you don’t know
everyday we dey run am on code
you suppose to know how the thing go
[refrain]
man getting high till i fade out
if the vibe no pure, on my way out
hullabaloo anytime we step out
the men dem outside, we no dey house
no dey look for us, we no dey house
you no dey see the mula we don spray out
thank god say the maga don pay out
ope oh-oh-oh-oh
[chorus]
see, i’m ahead of them, asiwaju
i’m a f-cking baller, ighalo ni mi
no man fit talk sh-t to me
ni’lu mi, you go collect oh
see, omo na me dey lead, asiwaju
i’m a f-cking baller, ighalo ni mi
no man fit talk sh-t to me
ni’lu mi, you go collect oh
[verse 2]
omo, na different st–ze
singlet, belt, and ripped out jeans
man too wise, i no fit loose that cheese
oluwa thunder my body with blessings
ogbeni, ogbeni leave that thing
when i say kukuruku cook that thing
who dey check?, who dey check am?
oya look that thing
face white, yansh black, i rebuke that thing
make n0body try stress me, i no be jjc
i don’t if you get it on a top rating
affiliate with the best team, you wan race me
we no dey do the same thing, hmm, hmm
canoe no be jet ski, omo you say wetin?
no go reason me less, omo, you go chop cr-pping
i do it diligently, won le mi
won le ba mi
[refrain]
man getting high till i fade out
if the vibe no pure, on my way out
hullabaloo anytime we step out
the men dem outside, we no dey house
no dey look for us, we no dey house
you no dey see the mula we don spray out
thank god say the maga don pay out
ope oh-oh-oh-oh
man getting high till i fade out
if the vibe no pure, on my way out
hullabaloo anytime we step out
the men dem outside, we no dey house
no dey look for us, we no dey house
you no dey see the mula we don spray out
thank god say the maga don pay out
ope oh-oh-oh-oh
letras aleatórias
- letra de wintertime - peter poe
- letra de le petit diable - eté 67
- letra de downtown silhouettes - novas canvas
- letra de dă-te-n dragostea mea - connect-r
- letra de tittenmaus - die ärzte
- letra de sons of the sunnyside - el west
- letra de adora (sour remix by oli de sat) - indochine
- letra de arbor day - garrett
- letra de routine - brin di & hanzo
- letra de ghostwriter - louie xo