letra de reason am - rr3x
astro…
yeah
now the boy dey gbona feli feli
nowadays they see pon the tele
(gbona gbona gbona)
call me bigi man ooh
i be bigi man oooh
pot belle
obrigad obrigad
got screaming obrigado
sey nah only god when no body
oluwa nah in be my cap ooh
nah in be my back bone
when i no get anybody
when i no get anybody
oluwa cover oluwa cover me
as i dey go
they want to corner
they want to corner me
still on the go
but me i no go reason
i no go reason am
then put pepper for me eyes
but mе i no go reason
i no go reason am
then purtor purtor my whitе
but me i no go reason
i no go reason am
then put hand for me eyes
but me i no go reason
i no go reason am
i no go reason am
wah uuhhh
don’t leave me holy father
the reason i be fire
you give me my desire
you no sleep
you no dey tire
if i tell you wetin i see with my eyes
i for don die
maybe i for don kpai
but oluwa got me
on g i can’t lie
i can’t lie
oluwa cover oluwa cover me
as i dey go
they want to corner
they want to corner me
still on the go
but me i no go reason
i no go reason am
then put pepper for me eyes
but me i no go reason
i no go reason am
then purtor purtor my white
but me i no go reason
i no go reason am
then put hand for me eyes
but me i no go reason
i no go reason am
i no go reason am
wah uuuhh
in any condition
in any in any in any in any
(uhn won won)
in any situation
oluwa oluwa oluwa
oluwa provide solution
oluwa mathematician
almighty tactician
e no get any competition
oluwa cover me
oluwa oluwa oluwa oluwa
oh no no no
they want to corner me
they want
(gbona gbona gbona)
they want
they want
but me i no go reason
i no go reason am
then put pepper for me eyes
but me i no go reason
i no go reason am
then purtor potor my white
but me i no go reason
i no go reason am
then put hand for me eyes
but me i no go reason
i no go reason am
i no go reason am
woh uhhh
speedometer ehhh
kilometer ehhh as i dey gooo
with no visa ehhh
with no visa ehhh
my melody they go
as e dey gooo
dem nah fi know
i like as e dey goooo
i get frenemies
and i get enemies
man nah fi really know
who really dey fi me…
oluwa cover me
oluwa oluwa oluwa oluwa
oh no no no
they want to corner me
they want to
they want to
yeah
as oluwa pick my call
e dey pain dem
but e sweet my soul uuuoooh
as oluwa pick my call
e dey pain dem
but e sweet my soul uuuoooh
so me i no go reason
i no go reason am
then put pepper for me eyes
but me i no go reason
i no go reason am
then purtor purtor my white
wuh wuh wuh wuh
letras aleatórias
- letra de i’m always the last one to know - show business giants
- letra de похороны (funeral) - яма куприна (yama kuprina)
- letra de obediahs monologue ii. - obediah shah
- letra de palace - walt from.the.future
- letra de isolation - h7lls
- letra de secrets - #thugangels (scenecore)
- letra de how long? - shanté ford
- letra de dj crane is in the house - b-love [pr]
- letra de felaketler zinciri (intro) - cash flow
- letra de paper right - wyclef jean