letra de sapa na bastard - rommyo
money wey i get
e no do my geh
e no do caro
and me i no know
wetin i go take
wey go do my bae
she wan leave me go
caro biko no be so
hustling for street be the thing wey me i do ohhh (ahhhhhhhhh)
all the money i get e dey stay for my mindset ohhhh
but i know, but i know
me i know one day e go better
for my popsi
and mumsi
and my music
and my baby
bam bam
me i go get
sapa na b-st-rd oh
me i go get
sapa na b-st-rd oh
me i go get
sapa na b-st-rd oh
me i go get
sapa na b-st-rd oh
money wey i get
e no do my geh
e no do caro
and me i no know
wetin i go take
wey go do my bae
she wan leave me go
caro biko no be so
bam bam me i go get
sapa na b-st-rd oh
me i go get
sapa na b-st-rd oh
bam bam me i go get
sapa na b-st-rd oh
me i go get
sapa na b-st-rd oh
why i go suffer
suffer for naira
i no wan beggie bambi allah
me i want to get the mulla
me i want to flex
so i gats to sweat
make my baby happy
elegantly
elegantly ohhh
hustling wanna take me away
every night my mumsi dey pray
and the music never too dey pay
so i gats to be strong for mother
if my baby follow kayode
omoge tell me where i go dey
so i go hustle for mummy o
for money o
for money o
money o
money o
money o
money o
money o
money o
money o
money o
money o yeah
rommyo rommyo daddy oh
money o
letras aleatórias
- letra de flat circle - infiniite
- letra de barricades - dumfuxk
- letra de what i'm gonna do - etika
- letra de jaded - ripped
- letra de want to - duff mckagan's loaded
- letra de can't trust - j-real
- letra de routine - sad alex
- letra de the future is female (tt the artist club remix feat. uniiqu3) - madame gandhi
- letra de gucci fendi prada - merk & kremont
- letra de mezelf - 84sum