letra de my area - ricky fire
sometimes
i don’t wanna hang out with the geng
cos out of 5 one is definitely a snake
its ironic the way these n-ggas they bend
when i need some help
sometimes i know
i’m super surrounded with fake loving
with people way like to fake talk
so i take drugs not to indulge
i remember one time o
when i i go dey sleep ansd cry o
i no get this and that o
bad belle see me them dey laugh o
i remembеr that time o
when when mum c dеy hustle and grind o
i no send na to chop and sh-te oo
but my country don turn me to psyco
leave me alone let me puff my cigar
sarz just light my n-gga for my area
make me say guantanamela
leave me alone let me puff my cigar
popo just light my n-gga
for where we dey sit down
leave me alone
i’m in my zone
pass me the smoke
we no dey joke again
leave me alone
i’m in my zone
pass me the smoke
we no dey joke again
omo this country wey we deyso .. to talk na fk boy
everybody dey sad give us … give us sk boy
my paddy wey dem shoot.. na for him birthday month
i’m just a younging.. no dey point me gun
i see all of the hate and the envy join
you don’t want me to go up so you hold me down
you laught at my face but my back you frown
and the funniest thing is i love you die
burnt my liver
f-ck my shima
and her side n-gga
guantanamela
leave me alone let me puff my cigar
sarz just light my n-gga for my area
make me say guantanamela
leave me alone let me puff my cigar
popo just light my n-gga
for where we dey sit down
letras aleatórias
- letra de graduation - kid yugo
- letra de vs. nevar [8tel-finale mbt 3] - dandy (rap)
- letra de alu pigus - deliric
- letra de bizness - hodgy
- letra de boomin - pikers
- letra de supreme kodyne - yung kodyne
- letra de la mia vita in una lacrima - lord madness
- letra de pussy biko - hayce lemsi
- letra de slide (lost version) - calvin harris
- letra de one mission - dj m.e.g.