![letras.top](https://letras.top/files/logo.png)
letra de pappin - reynolds thegentleman x k. william x t.styles
reynolds the gentleman:
me i fly from ghana
all the way to america
i dey come search dollar
eehh obroni mulla
as i catch manhattan
i call ma broda
ma broda from anoda moda
wey e flow me say make i come en corner
enɛɛ lɛɛ retro
chuku chaka metro
on ma way to the ghetto
i for chop lotto
chorus (4x)
pappin [pappin] 2x
pappin inside manhattan
k. william:
welcome my broda
here we no dey talk am “akwaaba”
rydee i commot ibiza that be why my face all dey check like i taya
you dey kai habiba?
habiba that hot girl my neighbor
rydee she come dey manhattan she say make everybody call am the diva
enɛɛ lɛɛ retro
i see say you come plus the metro
this be my ghetto
make i show you how dey chop the lotto
repeat chorus
t.$tyles:
i was born in america
you think you living la vida loca
you think it’s cool, look a little bit closer
all my people got a chip up on they shoulder
government want to tie us to the boulder
hard life, don’t say i never told ya
sell ya soul, for ya face on a poster
they don’t love us, only want the culture
i see y’all call it retro
well i wrote a couple rhymes on the metro
i was raised in ghetto
got the numbers, i’m just tryna win the lotto
repeat chorus 2x
letras aleatórias
- letra de 小城故事 - 童麗
- letra de invisible man - shovels & rope
- letra de conselhos - gerson rufino
- letra de santa - skeamz
- letra de ka anyi bulie - frank edwards feat. don moen
- letra de akash bhora surjo tara - sadi mohommad
- letra de komt verwondert u - kinderliedjes feat. kerstliedjes band
- letra de wanted dead or alive - president t
- letra de shark popeye (prod. by mimsbeatz) - yslog
- letra de ドレス - hilcrhyme