
letra de omo aye - remmique
#intro
uh oh yeah!
they call me remmique
craze
ma nogere je kalo shishe
you no go see shishi if u no dide
i know myself i no dey shole
and i dey see my doe, make i no pretend
omo aye, omo aye
we go gyrate
we go show dem
we go show dem
nagode nagode
gbowo lowo dangote
dangote
listen up my g
street smart yeah we living on one life
make we all get more life
omo aye we carry shoulder upright
from the block to the top
stacking paper on a mission, align
more hustle and we get more life
more energies to the grind, i’m online
(chants)
omo aye oya oya
verse
-my brother my brother
-the reason why i dey hustle, penthouse for my mother
-i wonder i wonder
-if e never sup, e go just be like say u wan die
-na one die, na one die
-hustle no dey k!ll person
-grinds up mo de wander
-surrender, like wanda
-no be all money wey u see, no be all u go squander
they want to corner me oo
they wan make my mother weep over me o
won fe koba mi oo
won fe pami, wonfe run ola mi oo
and i dey crine nonstop and then the grind gon stop, halleluyah
i dey grine nonstop
in any kind of stuff
al-ḥamdu l-illāhi
listen up my g
street smart, yeah we living one life
make we all get more life
omo aye we carry shoulder upright
from the block to the top
stacking paper on a mission, align
more hustle and we get more life get
more energies to the grind, i’m online
(chants)
omo aye oya oya
letras aleatórias
- letra de hidden in plain sight - stone fruit
- letra de what do you see in me? - cotis
- letra de drummer - son little
- letra de hiraeth - dexndre
- letra de nedostaješ - fox & dijana og
- letra de трубы (pipes) - ryso, mountflower
- letra de happy birthday - johnny jonas
- letra de death bed(benicool remix) - benicool
- letra de yaşa (remix) - murad arif
- letra de hyperion - kal-el (doom metal)