letra de jeje - remdee
intro:
chorus:
oga shey jeje
aye ole to yen
moni ko se jeje
oo ya ya ya ehnehn
x2
verse:
u don get money
u kon dey do anyhow (how)
u dey stay for lekki
u kon add shoulder pad
shey na becos million naira
u kon dey use me dey yanga
shey na because of range rover
u kon dey use me dey kpa
yeh!
bridge:
remember o remember yeh yeh
what goes around comes around
x2
chorus:
oga shey jeje
aye ole to yen
moni ko se jeje
x2
verse:
cos you get money today
i fit to get p-ss you tomorrow
cos i dey naija today
i fit to go yonda tomorrow
no do no do no do gra gra for me yaa
u be hawt n-ggar
u won kon dey do fala fala for me yaaa
bridge:
remember o remember yeh yeh
what goes around comes around
x2
chorus:
oga shey jeje
aye ole to yen
moni ko se jeje
x2
(adlib)
shane tunez
famous boi leyi o
letras aleatórias
- letra de changes - moneysign suede
- letra de sparking zero - 954mari
- letra de hold på mig - gunstig
- letra de unfortunately - boy jr.
- letra de keep on pumpin’ it (angelic remix edit) - visionmasters & tony king
- letra de hundred acre wood - jw francis
- letra de the long way home (live) - dylan dunlap
- letra de forever on my mind - bob junior & the walters
- letra de destaque - brandão85
- letra de upe un roze - apvedceļš