letra de jiggy - reeplay
yea
f-ck olokpa
standard
e go burst
have you
ever
had to make a run from the police
used to be a normal thing for me
they arrest me before they see kpoli
well i
can’t lie
they cuffed a man for no reason
on siren dey go prison
shey i k!ll the dpo pikin ?
presido na my manchi
for utako wey they camp me
man im used to this sh-t the b-st-rds they always like dey do pass
see
so many days i don crash for cell
i look at my life and im like what the h-ll
we dey survive on in sha allah
these days i no dey stop for car
ehn !
how you take do am ?
dont worry bout me see i jiggy die
how you take run am ?
dont worry bout me see i jiggy die
dont worry bout me see i jiggy die
dont worry bout me see i jiggy die
dont worry bout me see i jiggy die
like pamo see i jiggy die
how you take do am ?
dont worry bout me see i jiggy die
how you take run am ?
dont worry bout me see i jiggy die
dont worry bout me see i jiggy die
dont worry bout me see i jiggy die
dont worry bout me see i jiggy die
like pamo see i jiggy die
eight o clock i been park for corner with one of my gyal dem dey press her b-tton
check the voltage my eyes are tinted i scope her like say yes na my calling
na my hood we dey back in z6 they know me nau mr never dulling
two seconds na him hilux show
what are you doing here ?
oga nothing
no time so i start the ride and move
no be today i go land inside your cruise
rear view i dey see them dey come for back after i reversed
turn right and hit the gas
jiggy man like me don disappear
my girlfriend been dey pant like underwear
no be today we dey run am babe no fear
so just calm down as we dey change location
ehn !
how you take do am ?
dont worry bout me see i jiggy die
how you take run am ?
dont worry bout me see i jiggy die
dont worry bout me see i jiggy die
dont worry bout me see i jiggy die
dont worry bout me see i jiggy die
like pamo see i jiggy die
how you take do am ?
dont worry bout me see i jiggy die
how you take run am ?
dont worry bout me see i jiggy die
dont worry bout me see i jiggy die
dont worry bout me see i jiggy die
dont worry bout me see i jiggy die
like pamo see i jiggy die
fully endorsed
fully endorsed my bruva
are you f-cking mad ?
hahaaaa
guy ha
we don blow
letras aleatórias
- letra de hori bol - joesjoint
- letra de 2020 #hot16challange - jaqub
- letra de make me feel - paapi muzik
- letra de putih abu abu - happy asmara
- letra de i met you in the summer (feat. jonny craig) - the 12th human
- letra de un nou inceput - remastered 2019 - scarlet aura
- letra de o mundo parou - lourena
- letra de jakol - tubero
- letra de háblame - juan ricondo
- letra de heartstrings - ella hartt