![letras.top](https://letras.top/files/logo.png)
letra de you dey mad - reekado banks
[intro]
attifaya
[pre-chorus: reekado banks]
you no get 1 million you dey tell your neighbours
say you get 10 million
you dey mad
to those people wey dey call my phone
anytime wey the money don show
e be like you dey mad
you never buy okada
you dey curse who drive range rover
you dey mad
dem wan show me how i go live my life
e be like you dey mad
[chorus: reekado banks]
e be like dem dey mad o
dem dey mad oo
dem dey mad oo
e be like dem don use madness do you
e be like you dey mad
e be like dem dey mad o
dem dey mad oo
dem dey mad oo
e be like dem don use madness do you
e be like you dey mad
[verse 1: reekado banks]
you no fit ell me say
me i no go flenjor
areeky baby o
i just dey live my life o
me i no like pressure
i k!ll one show for another time zone
in case you never know
i just dey stack my doe
get your own no dey bother my soul
e be like you dey mad
[pre-chorus: reekado banks]
you no get one million
you dey tell your neighbours
say you get 10 million
you dey mad
to those people wey dey call my phone
anytime wey the money don show
e be like you dey mad
you never buy okada
you dey curse who drive range rover
you dey mad
dem wan show me how i go live my life
e be like you dey mad
[chorus: reekado banks]
e be like dem dey mad o
dem dey mad oo
dem dey mad oo
e be like dem don use madness do you
e be like you dey mad
e be like dem dey mad o
dem dey mad oo
dem dey mad oo
e be like dem don use madness do you
e be like you dey mad
[verse 2: attifaya]
who get ear make ear so
many things e don dey happen
wey me no fit understand o
be like people don dey mad
if i hear say
i know wan hear say
no dey tell me
no dey whine me
you dey mad
dem wan show me how i go live my life
e be like you dey mad
[chorus: reekado banks]
e be like dem dey mad o
dem dey mad oo
dem dey mad oo
e be like dem don use madness do you
e be like you dey mad
e be like dem dey mad o
dem dey mad oo
dem dey mad oo
e be like dem don use madness do you
e be like you dey mad
letras aleatórias
- letra de text me when you make it - wiz khalifa
- letra de ich hab' angst mich zu verlieben - bernd clüver
- letra de baderech legan eden - בדרך לגן עדן - kobi aflalo - קובי אפללו
- letra de bitte komm nach hause - fliggsy
- letra de ファジーネーブル (fuzzy navel) - conton candy
- letra de deixei a querencia - bruno moraes de oliveira
- letra de божоле (beaujolais) - franco (ua)
- letra de pit! - w4veform & azur3d
- letra de no te mates - kinder malo
- letra de margarita - zheit