
letra de rolling stone - reechi
this morning i woke up
inspiration full my cup
make i drink am see wetin happen
yeah yeah
my friends dem dey call
in the business i stand tall
dem don’t know my destiny dey call
i dey lose my sleep
over my heart desire
and i no dey taya
inside i have burning faya
my kingdom awaits
secretly drinks in my name
we no have time to play
you know blessings dey come to stay
like a rollin’ stone
the way i dey roll
you betta comot for road
to the top i dey go
like a rollin’ stone
the way i dey roll
betta comot for road
i have somewhere to go
hmmm
rainy man dey work his wonder
yeah yeah
i dey live a life of plenty
yeah yeah
enemies go pray, na djika
yeah yeah
and i know say i no gbara
magic dey full me agbara
i dey lose my sleep
over my heart desire
and i no dey taya
inside i have burning faya
my kingdom awaits
secretly drinks in my name
we no have time to play
you know blessings dey come to stay
like a rollin’ stone
the way i dey roll
you betta comot for road
to the top i dey go
like a rollin’ stone
the way i dey roll
betta comot for road
i have somewhere to go
like a rollin’ stone
the way i dey roll
you betta comot for road
to the top i dey go
like a rollin’ stone
the way i dey roll
betta comot for road
i have somewhere to go
hmmm
rainy man dey work his wonder
yeah yeah
i dey live a life of plenty
yeah yeah
enemies go pray, na djika
yeah yeah
and i know say i no gbara
magic dey full me agbara
letras aleatórias
- letra de tenderness - janis ian
- letra de what it do - eryxse
- letra de fuk u - ulwu.nite
- letra de 距離 (kyori) - ヒグチアイ (ai higuchi)
- letra de txt me tmrw - eichlers
- letra de idk them - ilycounti
- letra de serrated laser - alex & ana
- letra de we like money - l.a.locedup
- letra de conflicted - j higgz & sin-h
- letra de love in california - rooftop heroes