letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de oxygen - rediboi

Loading...

– and it’s a rediboi production
– oxygen oxygen oxy

– my girly original
– she no be photocopy

– she gat the body of a goddess
– and her coke bottle shape

– everything so flawless.
– flawless flawless

– her coke bottle shape is flawless
– flawless flawless

– girl your coke bottle shape is flawless

– oxygen
– girl you dey gimme life ooh oh
– girl you dey give me

– oxygen
– girl you dey make me feel like ah human

– i love you oh my woman
– girl you dey gimme life oh ohhhhh
– girl you dey give me
– oxygen

– girl you dey make me feel like ah human

– i love you oh my woman
– whenever o forever o

– girl you dey give me
– oxygen

– girl you dey make me feel like ah human

– i love you oh my
– forever whenever o

– girl you dey give me
– oxygen

– girl you dey make me feel like ah human
– i love you oh my woman

– never seen a love like this
– oh baby you’re my broken pieces

– and if you try leave my life you go turn this pieces to another pieces
– and every likkle pieces
– go dey love another noda pieces
– i don’t want to love another again
– girl na you be my final fishing

– oxygen
– girl you dey gimme life ooh oh
– girl you dey give me

– oxygen
– girl you dey make me feel like ah human

– i love you oh my woman
– girl you dey gimme life oh ohhhhh
– girl you dey give me

– oxygen
– girl you dey make me feel like ah human

– i love you oh my woman
– whenever o forever o

– girl you dey give me
– oxygen

– girl you dey make me feel like ah human
– i love you oh my
– forever whenever o
– girl you dey give me
– oxygen

– girl you dey make me feel like ah human
– mi love you oh my woman

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...