
letra de whine - raymanijm
verse 1
say the girlie dem better whine
say the girlie dem ease my stress now i’m feeling like a better man
i get e many many ladies wey dey waste their time
i get the one’s wey dey follow me plan now i’m feeling like a megamind
chorus
whine for me
move for me
ohema no go go funny
this thing wey you carry for back
make me want to spend money
whine for me
i go spray money
so many things i can do for you
this thing wey you carry for back
say e making me craze so me tella say
hook: whine for the ej’s
don worry ’bout the money i’m rich
shawty wanna get what she need
said she wanna put her hands on me
i tella stay far from me
i broke up with your friend last week
she wanna put her hands on me
said she never seen a guy like me
verse 2
say when i pull up in my benz all the girls call me benzema
they see me from the balcony
n,i i got a little energy
n,i u got a little melody in my head
so many things i dey reason
so sister anita don’t come with your billing
with your billing for this season ah ah
repeat…
letras aleatórias
- letra de hindi pa rin sapat - jennylyn mercado
- letra de my niggaz - b-brazy
- letra de le parole di dio - bello figo
- letra de enfim - sérgio portela
- letra de hold me closer - desiree camilleri (queen)
- letra de the afterparty - moonsaiko
- letra de рядом (nearby) - sofirel
- letra de where dem? - zakarii slvr
- letra de suojaan - syskofrenia
- letra de don't stop the bleeding, make it hard - s7.s6.