![letras.top](https://letras.top/files/logo.png)
letra de listen bae - pumbrown
this feeling got me
thinking say i dey on top
of the world
e dey make me smile
anytime i think about your word
(oh lord have mercy)
and for this reason
i don’t decide say i go stand by you
i go stand by you(you,you)
and i promise you (oh,oh)
baby i’ll do anything for you “eh
cut off my friends for you
i go give you the all of me
you don turn on my mumu b-tton
baby i’ll do anything for you “eh
cut off my friends for you
i go give you the best of me
you don turn on my mumu b-tton
listen bae
from morning till night
i go dey your place
this kind thing
wey dey make my feelings
to dey go high eh
for your sake
i go tell other guys make dem
dey their dey
listen bae
i promise you say
me no go misbehave
(oh lord have mercy)
listen bae
i promise you say
me no go misbehave
listen bae
from morning till night
i go dey your place
this kind thing
wey dey make my feelings
to dey go high eh
for your sake
i go tell other guys make dem
dey their dey
listen bae
i promise you say
me no go misbehave
(oh lord have mercy)
listen bae
i promise you say
me no go misbehave
my heart is beating for you
i don’t know why
buh i keep on falling for you
since i met you
i’ve never been so lonely
i like the way you put your
focus on me focus on me
you say ( oh lord have mercy)
beauty in the eyes of beholder
i need a place to lean on
you gave me your shoulder
hold me like folder
protect me like a soldier
me and you together
forever we are stronger
i’ll do anything for my lover
anybody wey try to put asunder
nah water go carry them go
make i let them know
nah water go them go (oh,oh)
listen bae
from morning till night
i go dey your place
this kind thing
wey dey make my feelings
to dey go high eh
for your sake
i go tell other guys make dem
dey their dey
listen bae
i promise you say
me no go misbehave
(oh lord have mercy)
listen bae
i promise you say
me no go misbehave
listen bae
from morning till night
i go dey your place
this kind thing
wey dey make my feelings
to dey go high eh
for your sake
i go tell other guys make dem
dey their dey
listen bae
i promise you say
me no go misbehave
(oh lord have mercy)
listen bae
i promise you say
me no go misbehave
letras aleatórias
- letra de l v r - yxng daddah
- letra de party on my own - adam evans
- letra de camp - sad kwon do
- letra de 5 minutes - chesré steyn
- letra de llamame plaga - young plaga
- letra de hold me - brandon shere
- letra de em không sai chúng ta sai - fanny trần
- letra de the search - cathedral (us)
- letra de hellboy - herizen
- letra de close - silas