
letra de supernatural - pricelezss
ohhhhhhh
ohhhhhhh
oh oh oh oh
take that faith pill and chill
no go dey serve ya cheese
don’t idolize these things
god’s message i came to bear
from the things wey ah see
god’s blessings no dey freeze
na im dey gimme me peace
my joy is full
always, oh this blessing na him dey rain
as e dey fall on me all day
there’s no shame, no pain, no faint
but great grace yeah
always, oh this blessing na him dey rain
as e dey fall on me all day
there’s no shame, no pain, no faint
great gracе yeah
i can sip from the blood of the lamb
and my blеssings go dey yield oh
dem go dey yield oh
i can drink from the wells of salvation
and my life will be fulfilled oh
will be fulfilled oh
i can’t explain this feeling
ohhh nananana
e dey gimme superpower
i’m superhuman
i can’t explain this feeling
ohhh nananana
e dey gimme superpower
i’m supernatural
don’t slice tha onions and sneeze
no go dey tame your sins
just lay it up for cleansings
when you seek him first, na jara
when you wake up and sneeze
na god blessings na you see
don’t be ungrateful padi
just singggg
always, oh this blessing na him dey rain
as e dey fall on me all day
there’s no shame, no pain, no faint
but great grace yeah
always, oh this blessing na him dey rain
as e dey fall on me all day
there’s no shame, no pain, no faint
great grace yeah
i can sip from the blood of the lamb
and my blessings go dey yield oh
dem go dey yield oh
i can drink from the wells of salvation
and my life will be fulfilled oh
will be fulfilled oh
i can’t explain this feeling
ohhh nananana
e dey gimme superpower
i’m superhuman
i can’t explain this feeling
ohhh nananana
e dey gimme superpower
i’m supernatural
letras aleatórias
- letra de drugs and plugs - lil mode
- letra de the ghost of you - carlo alfonso
- letra de imperium - emas
- letra de intro - asthma
- letra de 愛妻家の朝食 (aisaika no choushoku) - 椎名林檎 (sheena ringo)
- letra de dreszcze - pikers
- letra de crazy still - sarah walk
- letra de final fuse - mc tray-c
- letra de 우리 그냥 사랑하게 해주세요 (please let us love) - apink
- letra de fake hu$tlers - xdragentinationwxrl x chista cīga