
letra de ohemaa - plaboy jyke
baby got ma number blacklisted
but i no go ask you questions gal
omo no be me wey teach you sense
but today you don dey push me there
omo wetin wey no dey concern me i no talk
uh
i’ve been waiting for long
for long
i no bore
no be you wey opt for
ohemaa hemaa hemaa
what you do me badder
but i cannot never cry
playman never shy
ohemaa hemaa hemaa
what you do me badder
but i cannot never cry
playman never shy
oooo
put your body down be like magician
don dey disturb for insta
e don turn fashionista
make i craze for her picture
shoddy wey do me corny oo
na ein dey follow me dey talk for ma handle
text me for insta%
i don dey fear for ma nika %
i go dey jakpa jantis %
make e tear for ma trouser %
buh sometimes i dey sheda %
big man like me %
putti head for her breast ah%
then i go tell her i love her %
love her aaaaa%
ohemaa hemaa hemaa%
what you do me badder %
but i cannot never cry %
playman never shy %
ohemaa hemaa hemaa%
what you do me badder %
but i cannot never cry %
playman never shy %
ohemaa hemaa hemaa%
what you do me badder %
but i cannot never cry %
playman never shy %
ohemaa hemaa hemaa%
what you do me badder %
but i cannot never cry %
playman never shy %
baby got my number blacklisted %
but i no go ask you questions gal %
omo no be me wey teach you sense %
but today you don dey push me there %
omo wetin wey no dey concern me i no talk %
uh%
i’ve been waiting for long %
for long %
i no bore %
no be you wey opt for %
ohemaa hemaa hemaa%
what you do me badder %
but i cannot never cry %
playman never shy %
ohemaa hemaa hemaa%
what you do me badder %
but i cannot never cry %
playman never shy %
letras aleatórias
- letra de pinky ring - miky woodz & j balvin
- letra de xxx - k.i.z.
- letra de pretty boy music 2015 - lil b
- letra de thick as thieves - roxx gang
- letra de rgb - dels
- letra de nigga, what's up? - tinokio
- letra de rush of power - cfo$
- letra de good morning blues - ramblin' jack elliott
- letra de la sorgente - nicola di bari
- letra de a colorful wave of sadness - nextop