letra de ajoke - phabamar
intro:
omo to ba shey dada, loma nowo nowo
baby toba judi dada loma nowo nowo
verse 1:
whine slowly
bounce it on me
she a first class
she no dey long thing
i no fit lack
i getti permit
she a bad girl
ya fii meet-and-greet
(greet)
ahh, make i take it slow
teniola, fola, dem no fit know
(no, no, no)
you no get comma, you dey on the low
na she get me high, you know how we flow
(flow)
hmmmm so close, i can’t define between you and rose
(rose)
baby don’t pretend
come sit, come close
(come close)
chicka plenty ground
na you i still want
(want)
chorus:
ajoke, folake, jumoke
melo lo ni won seh?
(melo lo ni won fе)
na you run my race and na you carry first
baby come sit
and don’t pretend (x2)
(and don’t pretеnd)
verse 2:
ahh mi ah got you, mi ah come through without no menu
my love na style, i fit give you brand new
you’ll catch the vibe, baby i got you
ahh hm do am on a low
make we chop this life and chill on a low
you can’t k!ll my vibe
i know i know
she ah whine me right
ya fii go slow
shey omode lo pe mi?
(pe mi)
make i show you my ponono
(ponono)
kilode! , kilo gbe yii!
(gbe yii)
bamiso ni koro
(bamiso ni koro)
chorus:
ajoke, folake, jumoke
melo lo ni won seh?
(melo lo ni won fe)
na you run my race and na you carry first
baby come sit
and don’t pretend (x2)
(and don’t pretend)
outro:
omo to ba shey dada
(o ye)
omo to ba shey dada
omo to ba shey dada
(o ye)
omo to ba shey dada
omo to ba shey dada
(o ye)
logba naira
logba dollar
ayee
jajo, jajo, omege, jajo
jajo, jajo, omege, jajo
phab on this one yeah!
letras aleatórias
- letra de raid - nikos
- letra de pm1 [tracklist + album cover] - pia mia
- letra de dis moi qui je suis - gilbert bécaud
- letra de мёртвые звёзды - deform
- letra de i'm the one parody - omgitsguppey
- letra de wasting time - van sereno feat. jessica boudville
- letra de ad haboker - gidi gov
- letra de headlights - veridian
- letra de wie ichs mach - azzi memo
- letra de ain't no heart - versedi