
letra de mad me - peruzzi
[intro]
okay
sensei
[refrain]
mad me
fine girl you dey mad me
you put your hands all over my body
i feel your b-tterflies in my tummy
do you copy? h-llo do you copy?
shey you say you go show me say you gat me
now i hate when i’m cold and lonely
[chorus]
oh, your body on fire
and that’s the temperature i require
i see the kind of things i desire
don’t take it nwayo-wayo on me
come set me on fire
oh, oya tell your man dem make dem bring tyre if you need more fire
work, work ’til i retire
[refrain]
mad me (mad mе)
fine girl you dey mad me
you put your hands all ovеr my body
i feel your b-tterflies in my tummy
do you copy? h-llo do you copy?
shey you say you go show me say you gat me?
now i hate when i’m cold and lonely
[verse]
normally, you know say me i no go f-ck with your head
but sometimes these things comes with the fame
abeg, na beg i dey beg
i no like how i dey for my bed
hmm, so before the time wey i cause you pain
some kind yarnings wey been burst your brain
abeg, na beg i dey beg
i no like as i dey for my—
see waist o
[chorus]
oh, your body on fire
and that’s the temperature i require
i see the kind of things i desire
don’t take it nwayo-wayo on me
come set me on fire
oya tell your man dem make dem bring tyre if you need more fire
work, work ’til i retire
[refrain]
mad me
fine girl you dey mad me
you put your hands all over my body
i feel your b-tterflies in my tummy
do you copy? h-llo do you copy?
shey you say you go show me say you gat me?
now i hate when i’m cold and lonely
[chorus]
oh, your body on fire
and that’s the temperature i require
i see the kind of things i desire
don’t take it nwayo-wayo on me
come set me on fire
oh, oya tell your man dem make dem bring tyre if you need more fire
work, work ’til i retire
letras aleatórias
- letra de operating at a loss - delivery
- letra de el rock and roll pasó de moda - bestia bebé
- letra de the man behind the chair - the teaming sisters
- letra de devil eyes - raymond brooks
- letra de desoto - ambersunshower
- letra de funk oscuro (super slowed) - h6itam, icedmane & dysmane
- letra de rijel el wa9ifoun - dak
- letra de checking me - ybc mané & mick blaze
- letra de pride - napoleon da legend
- letra de gasoline (extended mix) - genick, jacotanu & the deep (더딥)