letra de legalize - peruzzi
[intro]
show me who legalize
legalize it
[verse 1]
jah know say me been around the world
buh me never seen ya type say you very special
special
and i know say you need likkle time cos you anti-social
i’ll pay the fine
iʼll take one step at a time
i see your body choke
i no get inhaler
sun shine or rainy weather
girl your body dey me radar
[verse 2]
i canʼt fit to wait another night
tonight i get your time and na presidential
canʼt waste this waist i’d rather die
my doctor says youʼre so essential
[prechorus]
i’ll pay the finе
take one step at a timе
i see your body choke
i no get inhaler
sun shine or rainy weather
girl your body dey me radar
[chorus]
show me who legalize
legalize it
ya face and your body size
body size
all the features for your whole body harmonize
harmonize it
me i don take time -n-lyse
and e complete
ya hips
like wetin dem run overseas
i see ya tiny eyes like chinese
you complete
you be like cheat
[chorus]
oya come show me who legalize
legalize it
this ya face and your body size
body size
all the features for your whole body harmonize
harmonize it
me i don take time -n-lyse
and e complete
ya hips
be like wetin dem run overseas
i see ya tiny eyes like chinese
you complete
you be like cheat
[verse 3]
burn some trees
sip some wine
chai
you pass wetin i see online
and na wetin i don dey see from time
so e go better if you ring my, kai
ring my
please, ring my line
e don dey reach where you go twist and whine
this your fine face and your hips combine
chai
walahi you got me feeling one kind
[verse 4]
infact
i’ll like to know you better
whats your number, make i holla, make i yarn you proper
i sha know say you no need another
no be casanova but i fit be your lover oh
[prechorus]
i’ll pay the fine and take one step at a time
i see your body choke
i no get inhaler
sunshine or rainy weather
girl your body dey me radar
[chorus]
show me who legalize
legalize it
ya face and your body size
body size
all the features for your whole body harmonize
harmonize it
me i don take time -n-lyse
and e complete
ya hips
like wetin dem run overseas
i see ya tiny eyes like chinese
you complete
you be like cheat
[chorus]
oya come show me who legalize
legalize it
this ya face and your body size
body size
all the features for your whole body harmonize
harmonize it
me i don take time -n-lyse
and e complete
ya hips
be like wetin dem run overseas
i see ya tiny eyes like chinese
you complete
you be like cheat
letras aleatórias
- letra de milagre de são benedito - leôncio e leonel
- letra de estrela da manhã - prisma brasil
- letra de alguem que te faça sorrir - cepset
- letra de hino de pouso alto - hinos de cidades
- letra de mamma mi ci vuol la fidanzata - natalino otto
- letra de bad luck game - os catalépticos
- letra de última carta - teixeirinha
- letra de sequestrar papai cruel ii - o estranho mundo de jack
- letra de cristo volta - cantor cristão
- letra de sei, é bem assim - robinson monteiro