letra de goshen - paulpriince ayo
we no dey do small discussions for here
it’s either big or big things
e no get the thing wey dey shake us for here, cos na we be the big team
eh
sp-ce still dey if you wan join, lap make i cap you legit ot
holy ghost dey body, comot body or you go turn to victim
men dem dey obs us say we no dey cry, we dey lavida
eh
smell like a land that is blessed by god eh layi lo lofinda
fruitful in every season or weather oh i am loving that
increase in faith daily so i fear no arrow wey fly by night
2million egyptians dem no fit pepper me elele
nitori mo ni daddy dey wey dey pamper me
even when men yarn say there’s a downcasting
for me, steady i see an uplifting
oh my daddy
turned my life to goshen city
e ba mi ki jesu oh
turned my life to goshen city
we no dey owe light bill for here, on a steady we dey get light
i dey connected to g o d on a steady, na we be the light
the best part is for me
wait e dey flow out from me
nothing too big to do at all at all
we dey run am complete
dem dey para say the way we multiply no be normal thing
say dem wan shut us down, u wan shut person wey be god pikin
i con dey laugh, dem con dey para but greater is he that’s in me
than he that is in the world, nothing come out at all so
rbs dey wetin be lack
no go dey play, we no dey slack
ahead ahead, we no dey back
god dey for us, no be for mouth
why i go fear
me no dey fret
i know who i be , i no dey tench
who goes the men
where be the deck
make i enter, cos i be goshen
2million egyptians dem no fit pepper me elele
nitori mo ni daddy dey wey dey pamper me
even when men yarn say there’s a downcasting
for me, steady i see an uplifting
oh my daddy
turned my life to goshen city
e ba mi ki jesu oh
turned my life to goshen city
oh my daddy
turned my life to goshen city
e ba mi ki jesu oh
turned my life to goshen city
letras aleatórias
- letra de me tucker - cracker lite
- letra de every breath you take - big daddy
- letra de three lives - silent saga
- letra de i broke a promise - casey daniels band
- letra de sky king - terry scott taylor
- letra de the art of whore - dillinger four
- letra de всичкосевръщавотвъднотo - icaki
- letra de bobby womack (get it) - crown nation
- letra de time bomb - the dismemberment plan
- letra de lune - jason miani