letra de na you - paul chisom
Loading...
baba na you
love gi dikwai egwu
(your love is amazing)
when i think about the things you do
your love dey make me dey follow you
because everything, na you
everything i do, na you
even when when i wan enjoy, na you
even when i cry, na you
when i fall yakata, na you
when i stand gidigba, na you
kedi kere di keke, na you
baba na you biko
na only you ewo ewo
without you, i no know wetin i go fit do oh
without you, i for be like mansion without roof oh
without you, i for br like bride wey no gey any grrom oh
without you, i for don kpai, i for don mumu oh
i can’t live can’t be without you (without you)
i can’t sleep can’t wake without you (without you)
cannot live cannot be without you (without you)
you’re the source of my life
letras aleatórias
- letra de wilt-shine - luminous veil
- letra de they know better - mtp408
- letra de i love you model "t" - bruce & terry
- letra de medena - milan topalović topalko
- letra de slettenperi - merol
- letra de never again - mmiltonn
- letra de overtreders - zwangere guy
- letra de lalal lol - drake
- letra de esas palabras - paco barrón y sus norteños clan
- letra de digipatia - the fools