letra de the bag - patrick sinachi
[intro]
[chorus]
she say she wan secure the bag
she say she wan secure the bag
wetin she carry for back na die
the way shine whyne am the blow my mind
she want the manya
her body fire
her baby wire
you like the fire
[verse 1 – patrick]
all of the girls wey dey fall for boy but you know say na you i chose ooh
you be the fire, fire wey dey burn
oh baby chocolate i swear we no go fornicate
you be the fine girl finer than delilah
baby no fear say me i go play youuu
i know say your body bad (body bad) and them dey trip for you bige back (ekwe)
[verse 2 – siso]
so baby duro, duro oh make you duro for me
i’ve been watching you for a long time so make you duro for me
shey you wan secure the bag
me i wan buy you the benz
and i promise you, non of your pant go loose shey you get?
letras aleatórias
- letra de context - grace enger
- letra de you can kick me!!! - kevin atwater
- letra de team player - gotham city syndicatez
- letra de i googled what was wrong and got inconclusive answers - rat restaurant
- letra de 10 - interlude 1min30 freestyle - jean shlag
- letra de its k-lynn (intro) - kahmyla lynn
- letra de mi enemigo - miguel antelo
- letra de geschenkt ist geschenkt - in extremo
- letra de do the work - bryson gray
- letra de только пустота (only emptiness) - trilix