
letra de make am (feat. ebonyi state band) - patoranking feat. ebonyi state band
eh mama eh
eh papa eh
wha ya say
i get one paddy
he dey stay for shogunle
he get small money
he come pack go ajegunle
this my paddy he change am for me
say my paddy rearrange am for me
i don’t know, i don’t know
i don’t know mama eh
i don’t know, i don’t know
i don’t know papa eh
na so money dey change
na so money dey change people
na so money dey change
na so money dey change people
but n-body wey no fit make am oh
n-body wey no fit make am oh
n-body wey no fit make am oh
brother, ehehe
blessings follow me
follow follow follow me
alubarika follow me
follow follow follow me
plenty money follow me
follow follow follow me
fine fine ladies follow me
follow follow follow me
n-body wey no fit make am oh
n-body wey no fit make am oh
n-body wey no fit make am oh
sister, ehehe
some people forget people help them
some people no send people wey help them
but remember people wey help you
cause if you fall na dem go still rise you
some get money begin gapa
and dem change the way dem waka
na to dey carry big big kaka
them no fit buy their mama wrapper
forget say you get now
morrow get belle now
na so money dey change
na so money dey change people
na so money dey change
na so money dey change people
but n-body wey no fit make am oh
n-body wey no fit make am oh
n-body wey no fit make am oh
brother, ehehe
blessings follow me
follow follow follow me
alubarika follow me
follow follow follow me
naijalyricszone.com
plenty money follow me
follow follow follow me
fine fine ladies follow me
follow follow follow me
n-body wey no fit make am oh
n-body wey no fit make am oh
n-body wey no fit make am oh
brother, hehehehe
(plays instrumental)
n-body wey no fit make am oh
n-body wey no fit make am oh
n-body wey no fit make am oh
brother, hehehehe
blessings follow me.
letras aleatórias
- letra de everyone loves stars - dna doll
- letra de sicky/sticky - janos
- letra de ready for love - vera (ca)
- letra de they know how to grow 'em - daryle singletary
- letra de bratva - slaughter to prevail
- letra de frère - vacca
- letra de ascension - deraj
- letra de respire - mickaël pouvin
- letra de gyre (ft. billy woods) - nicholas craven
- letra de the middle - skyler foley