letra de time - patomant
Loading...
…
[chorus]
time e no dey
friend e no dey
family no dey
god nai dey
and jesus know say
na me and am ay
i dey one side dey pray
i dey work, e go sure
so anybody wey dey hate on me
come dance awilo gomba
enemies dem go tire
holy ghost fire, burn them scatter (scatter, scatter)
so many people dem go put tu mouth
for weytin no concern am
the blessings i dey pray for
double double е go enter!
the minutе when e enter
we gats ball out o
time e no dey
friend e no dey
family no dey
god nai dey
and jesus know say
na me and am ay
time e no dey
friend e no dey
family no dey-ay-ay-ay
so anybody wey dey hate on me
come dance awilo gomba
[outro]
____________________________
credits to lyrics via musell
letras aleatórias
- letra de blood on the leaves (acoustic remix) - raury
- letra de march madness freestyle - remy ma
- letra de easy - westkust
- letra de telephone card - luigi cappel
- letra de voyage log 2015 - king reginald
- letra de lord have mercy - s god
- letra de to jeszcze nie koniec - tuzyno
- letra de break my mind - the carter family ii
- letra de big chungus - lil hat
- letra de stalin vs. hitler - jubilee & speedball