
letra de olaitan (olaoluwa) - oxlade
many things dey my mind
o many sacrifice
so many mountain wey omo
boy gats to climb
so many candlelights, lights
no fit rest, no fit drink water
this journeys clear, i dey see proper
reluctant to the bad omen
wey dem dey bring come this quarters
[chorus]
so i say, “no vagabound fit touch this jigga”
olouwa do oil my head my n-gga
talk rubbish, you go reconsider
no mankind go fit quench my fire
you can’t see me like i am john cena
olouwa don oil my head my n-gga
if you like gather dey yan my matter
you no know say
olaoluwa olaoluwa
e no fit finish, kole tan lai lai
ireoluwa, ayo oluwa
e no fit finish, kole tan lai lai
the blessings plenty for reserve oh
e plenty for reserve oh
all the mandem know i bad oh
bomboclat, dem ah think say
dem ah smart
very soon dem ah see me inna murcialago
won ma gba mi lago (lago)
some ah think i’m overconfident
think i am incompetent
no love for this continent
but me nah wan relent
god go vex for me if i no showcase this talent
to feed my children
you know this no be by accident
who be date kid?, ki won file
oh, i’m clear, clear from the rest of my peers
handicap five, consoling all
the gamers like a player
so i say, “no vagabond fit touch this jigga”
olouwa do oil my head my n-gga
talk rubbish, you go reconsider
no mankind go fit quench my fire
you can’t see me like i am john cena
olouwa don oil my head my n-gga
if you like gather dey yan my matter
you no know say
olaoluwa olaoluwa
e no fit finish, kole tan lai lai
ireoluwa, ayo oluwa
e no fit finish, kole tan lai lai
the blessings plenty for reserve oh
e plenty for reserve oh
all the mandem know i bad oh
bomboclat, dem ah think say
dem ah smart
very soon dem ah see me inna murcialago
won ma gba mi lago (lago)
i say, “no vagabond fit touch this jigga”
oluwa don oil my head my n-gga
oluwa don oil my head my n-gga
“no vagabond fit touch this jigga”
oluwa don oil my head my n-gga
talk rubbish, you go reconsider
letras aleatórias
- letra de моветон 2000 - ham on rye
- letra de #yappamotto #やっぱもっと - sakurako ohara
- letra de neverland - lokye
- letra de the suicide hotline blocked my number - chrmng,
- letra de ghostseer - kynda gray
- letra de river in egypt - smashy claw
- letra de city love - kjahn
- letra de within you - burden of the sky
- letra de en casa de herrero - maría peláe
- letra de gschwärmt für di - oesch's die dritten