
letra de thyme - otunbq
(i thank ) yeah yeah yeah yeah yeahhh/
i thank god say dem show me love
i thank god say dem no show love too
i thank god when dem pick it up
i thank god when dem no pick up too
cause this life say na only god
my brother say na only god too
i say make i tell you whats up
make you no go dey go fight kungfu
no be lullaby o
e happen for my very eye o
brother curry dey cook
but e gats wait for en own thyme o
mm-hmm, no be realer person
many many person no be realer person
(for my very eyеs)
make papa god utilise
make papa god utilisе o
(for my very eyes)
o lo, trillion dollars yeah
mo ni trillion dollars yeah
abishe wetin i dey really find na peace of mind
i’m still searching, i’m still wondering
if, baby na your soso wan dey carry me dey go
i never know if i go love you tomorrow
but if i call and you still wanna catch a vibe
wanna come and meet me at the outside
she say how? i say like right now
you can walk up to your friends and tell dem you dey sign out
i pull your pant before you find out
i’m sorry, i pull your hands before they find out
as we dey go to go kwakirimo
she see her sister with my n-gga raw
and from the point of the things that i saw
it was like he was in her front door
no be lullaby o
e happen for my very eye o
brother curry dey cook
but e gats wait for en own thyme o
mm-hmm, no be realer person
many many person no be realer person
make papa god utilise
make papa god utilise o
( for my very eyes )
letras aleatórias
- letra de dar-win!! - obp (jpn)
- letra de коллизия (collision) - убей меня, эйс! (kill me, ace!)
- letra de маяк (lighthouse) - matvey griga
- letra de mukatsuki - black m!lk
- letra de turn the lamps down low - doc watson & richard watson
- letra de glizzys galore - jaey kilo
- letra de transition to the sacred - young van gundy
- letra de ifta7 3einek | افتح عينيك - banah
- letra de restoreyourhealth - richard
- letra de 8002 - docta zay