letra de elevate - otee west feat. aayo zino & spyritmyx
westside yeahh
moti elevate
daadubuule
awon enemy mi won ti daadubuule
my mama she been tell me make i no go there
i steady hustle hustle she been say make i no fear
buh you can look into my eyes you go see the struggles there
(yeah)
many think say i no care
and early in the morning i be praying for my head
you look into my eyes you go see say i no well
man ah been thru many things buh ah know say it go gel
and them go call you brotherly
(brotherly)
many dem they no want you to succeed
(to succeed)
buh we be steady hustling
(bustling)
what you sow definitely you go reap
(you go riií)
and them go call you brotherly
(brotherly)
many dem they no want you to succeed
(to succeed)
buh we be steady hustling
(bustling)
what you sow definitely you go reap
(you go riií)
n0body can stress me
nah nah i be making my money
see me in the morning i be ‘shhh’ not for kids
(not for kids yeahhhh)
nah nah n0body can test me hmm
moti elevaaate
bad boy mo ti elevate
omoge jekajo relaateee
early in the morning for my plaaaace
dem ah waittt
peace to the ones that are laaaateeee
and peace to the ones wey dey waittt
cause moti elevate
elevate a little high high higher
(higher)
and you can take me to the skyyyyyyy
(higher)
enemies dem ah want me dieeee
(lai lai)
buh you dey lieeee
(pull up)
irewamiri
ireakari
oluwatunmise
and blessing find my waaaayyyy
(me say blessing find my way)
shey na me dem been dey underrate
bad vibes dem ah burn like ah cigarette
(like ah cigarette)
bad girl she ah move make ah relocate
(make ah relocate)
come bounce to my groove make we elevate
(make we elevate)
this love that love hmm talo ma hate
hmmm ita lo ma wait
moti elevavavavate
raise your ladder you no reach my lalane
those times when i gat no money
say i gat n0body
(gat n0body)
dem no fit relalalalate
when me suffer for the babababase
(bababase)
those times wey you no dey send me
shebi oluwa dey for me
(sure for you)
now they wan come wanna familiarize
(uhnnnuhnn)
them wan familiarize
when the sapa dey dem no wan familiarize
now they wan come wanna familiarize
them wan familiarize
buh when the sapa dey dem no wan familiarize
(familiarize familiarize)
moti elevaaate
bad boy mo ti elevate
omoge jekajo relaateee
early in the morning for my plaaaace
dem ah waittt
peace to the ones that are laaaateeee
(baaaabbybyyy)
and peace to the ones wey dey waittt
(baaaabbybyyy)
spyritmyx
letras aleatórias
- letra de broken town - natalie paoletta
- letra de more than meets the eye - christian (ii)
- letra de vorbei - tteo
- letra de decorating - grace façade
- letra de natalie - devin kennedy
- letra de все хорошо (all right) - грот (grot)
- letra de to find her - dead astronauts
- letra de ben afleck's daredevil ft. symmatree - virgil wolfe
- letra de alzheimer - ggoss
- letra de perjudicial - ilegales