
letra de awoo ewaa - oritse femi
da beat… on the beat
ori mi ooo
ahan… ewoo… eeh (ratata ratata, musical taliban number one ayah ayah)
hmm… ahan ahn (egbe)
dem dey talk say we no go make am, dem just dey pray make we rise and fall
upon everything wey dem dey do dem still dey see us dey stand up tall
na god help me oh, enemies for use me dey play ball (jekanmo)
baba god oo, na you dey make me dey dey on top ooo
oya make everybody dey dancee oh, awoo ewaa
everybody dey dancee oh, awooo ewaa
everybody (awoo ewaa)
all the mama and papa dey shakee body (awoo ewaa)
small small shikini pikin dem dem know level (awoo ewaa)
iro ni pe pe npa aja lo lerun (awoo ewaa)
when dem see we dey come, dem go like to lock up
when dem see we dey ball, dem dey like to jealous (jekanmo)
enemy want to mock on me
and they want to get rid of me
ori wene re se gbene oh
oritse ne ma je ne te oh (you’re the owner of my life)
na you dey make me dey happy, n0body else, owner of my life
you put smile on my face when n0body dey to help
na god help me oh, enemies for use me dey play ball
baba god oo, na you dey make me dey dey on top ooo
oya make everybody dey dancee oh, awoo ewaa
everybody dey dancee oh, awooo ewaa
everybody (awoo ewaa)
all the mama and papa dem shakee body (awoo ewaa)
small small shikini pikin dem dem know level (awoo ewaa)
iro ni pe pe npa aja lo lerun (awoo ewaa)
all we need is one love, one love show some love
and thanksgiving to god, my lord, oh my god
i for don kpai, i for don kpeme na baba god make me dey kampe
e comot sorrows and pain for my life, i don dey smile again
na god help me oh, enemies for use me dey play ball
baba god oo, na you dey make me dey dey on top ooo
oya make everybody dey dancee oh, awoo ewaa
everybody dey dancee oh, awooo ewaa
everybody (awoo ewaa)
all the mama and papa dey shakee body (awoo ewaa)
small small shikini pikin dem dem know level (awoo ewaa)
iro ni pe pe npa aja lo lerun (awoo ewaa)
(musical taliban number one) everybody (awoo ewaa)
all the mama and papa dey shakee body (awoo ewaa)
small small shikini pikin dem dem know level (awoo ewaa)
iro ni pe pe npa aja lo lerun (awoo ewaa)
ahah
when you know weytin god don do for your life, you no go hesitate to praise hin name
me i know weytin god do for me o, nahin make me i dey praise am like this
i no fit shout
musical taliban number one ratata havata msn ayah!
letras aleatórias
- letra de bagel ft. doughboi - yung chef
- letra de diamonds & gold - iconika
- letra de cant stop this - pageant queen
- letra de la rumeur de st petersbourg - stephen flaherty
- letra de feeltherage - gnar
- letra de pemimpi - naif
- letra de l'inno della banana - blue parrot fishes
- letra de necklaces - whyfye & lil 4
- letra de dangerous place - molly burch
- letra de b'ori pe - eri ife & remy baggins