letra de ire - oreoluwa octavia
hustle oh yeah hustle oh yeah
octavia on this one eh
se bo ni ko le sori re se, bo ni ko le sori re yeah
se bo ni ko le sori re se, bo lo ma sori ke yeah
now we dey make the raba enemies don dey hate oh
now we dey spend the dollar oluwa de ti n se oh yeah
e don tay wey i don dey do this hustle oh
e don tay wey man wan blow oh yeah yeah
i remеmber those times whеn i dey sit for corner
no kudi no shelter now man don level up eh
se bo ni ko le sori re, se bo ni ko le sori re yeah
se bo ni ko le sori re, se bo lo ma sori ke yeah
se bo ni ko le sori re, se bo ni ko le sori re yeah
se bo ni ko le sori re, se bo lo ma sori ke yeah
people look at me and they don’t know how
how it is i became that guy
everyday it’s a non stop grind
if you work with me i won’t give you fish
i’ll teach you how to eat lifetime
dem go talk dem go talk i like to dey watch
dem go talk dem go talk me no like to dey front ah
se bo ni ko le sori re, se bo ni ko le sori re yeah
se bo ni ko le sori re, se bo lo ma sori ke yeah
se bo ni ko le sori re, se bo ni ko le sori re yeah
se bo ni ko le sori re, se bo lo ma sori ke yeah
ja elijah allahu akbar ja elijah allahu akbar
oluwa dey for me ota o le yo mi oh
man i stay humble man i stay low key
su huhu huhu huhu
su huhu huhu huhu
su huhu huhu huhu
su huhu huhu huhu
ka sha ma dupe ka sha ma so pe o
today na today ka jo ma sere
ere kini ere gele
octavia on this one eh
se bo ni ko le sori re, se bo ni ko le sori re yeah
se bo ni ko le sori re, se bo lo ma sori ke yeah
se bo ni ko le sori re, se bo ni ko le sori re yeah
se bo ni ko le sori re, se bo lo ma shhh
letras aleatórias
- letra de gnashing teeth against flesh of once invincible gods - illusionary funeral
- letra de deeper - sondae
- letra de harlem river - monolink
- letra de haval - amir jitodi
- letra de goodlove - runkus
- letra de town - lucyboy
- letra de grace - marcus mumford
- letra de nobody else - snacks [ger]
- letra de die song - ploon
- letra de kill to cure - screeching weasel