letra de dirty party - onpoint tk
its your boy onpoint
we dey give them non stop
verse 1
dance to the beat baby girl
the way you wyne you make that -ss new
but you dey form bad girl girl number two
but you dey form bad girl number three
the way you wyne that -ss i want to smash that -ss
live in the moment i want to climb that -ss
this be love e no be l-st because
i say this be love e no be l-st because yeah
the dirty party don start
dem be calling my name
onpoint be the man o
you no fit understand o
anywhere wey me go
i dey try to stay on my low
plenty people kolo
na me plenty people wan know
chorus
i came with smoke and weed
to party to the beat
you want to say my name
you gat to say my name
i came with all my geez
we running all the streets
you want a piece of me
you gat to say my name, name
verse 2
what i see is what i say
tk, cafe
i stay late nights chatting on my bed
i hope you understand what i say
i be the first to text you when you wake in the morning
i lick your body clean like a bacon in oil
i really gat to show you how i’m good and all
and when the time set we be f-cking in circles
onpoint dem dey ask
watin dey your mind
me dont want to know
me just want to cruiz o
anytime you want
you can call my line
i go dey for you
i go stand by you
yeah yeah
plenty people dey want to know
what you gat to offer
at least i got my matter yeah yeah yeah
plenty people don dey ask what you gat to offer
at least i got my matter yeah yeah
chorus
i came with smoke and weed
to party to the beat
you want to say my name
you gat to say my name
i came with all my geez
we running all the streets
you want a piece of me
you gat to say my name, name
verse 3
stay up stay up
god d-mn, you n-gg-s gatto stay woke
price tag on my head i can’t fathom
pretty girls in the club dem gon line up
yeah
i got the keys, i got the lock
i’m gonna give you love
i’m gonna give you love
f-ck
you say you love me
e no mean say if you give me love i no go take am yeah yeah
e no mean say if you give me kiss i no go take am yea
baby make you hear me now
i no get time for stress me i no just want your stress oo
i be your lover
i k!ll the beat everyday i be your father
onpoint the k!ller more rubbers
first cl-ss to dubai no pattern
no matters
i really gat to be the first to get to the p
more time good time so its hard to forget
i give you good f-ck so you gat to believe
and when the track drop girl you gat to receive yeah
letras aleatórias
- letra de to be scared - the rural alberta advantage
- letra de girl of yesterday - cartoone
- letra de резист (resist) - shiny ruby
- letra de twisted perception - smokin' d
- letra de weed - malice k
- letra de 才二十三(only twenty-three) - 方大同 (khalil fong)
- letra de ты мой наркотик (you are my drug) - чучело (chuchelo)
- letra de can't fold - ms. kash
- letra de chasing highs - iluro, meyo & millows
- letra de nobody - deathchannel & завтра брошу (zavtra broshu)