letra de public notice hip-hop - one touch 17
if don jazzy no marry next year
e confirm say na g-y
be like him dey like brethren’s
wey carry woman ynash like skales
but leave jazzy with your bae
your bae won’t be your bae again
if i be president cut all the trees
wen dey benin
who else go be my first lady e no go fit p-ss genieve
go to bed with yvonne nelson wake with rita dominic
hit the club with seyi shay
come with victoria kimani
sell bobrisky for ebay
endorse speedy darlington yo!
when i see two ladies
one get independent faze and the other lady kinda get blackface
sebi i can now say i have seen 2face
wen i make some naira
i go holla emmanyra, niniola and mo chedah
niyola and maheeda
aw be like make una dey shake una yansh
oya shake shake
oya just dey shake una yansh oya shake shake shake
i’ll be feeling like mayweather i’ll be turning up agbada
just dey yimu like jennifer
chop like reminisce sallah
after all
arch bishop dey enjoy
pope sef dey enjoy
emam sef dey enjoy
my brother wetin you say
my brother wetin you say
my brother wetin you say
arch bishop dey enjoy
pope sef dey enjoy
emam sef dey enjoy
my brother wetin you say
my brother wetin you say
my brother wetin you say
if don jazzy no marry next year
e confirm say na g-y
be like him dey like brethren’s
wey carry woman ynash like skales
but leave jazzy with your bae
your bae won’t be your bae again
lagos city where we dey
omo money is the case
i almost forgot
tiwa savage say i s-xy
she say my maleek must be berry
my durella must be gbaski
but my muscles must be t billz
find me a bae wen get confidence like toolz
wen dey reason like gbemi wen carry cleo patra goods
wen get p-ssion like kanu
carry kaffy energy
crossmen like omawumi
like dangote pikin
i fit fine but my fly like mr kehinde
shout out to omotola
na hustle na we dey
so many things just dey baffle me for the industry…
like how the h-ll ice berg take juliet ibrahim
why the h-ll these grown -ss men dey do like small pikin
industry deep ..falz is not only the bad guy
there are some other guys
guys wey dey guy guys
if you live a fake life then you need another life
shout out to ballers wen dey ball tho
baddo, davido (the enjoy)
phyno fino, keshi, wande coal (the enjoy)
wizzy, cdq, reekado (the enjoy)
adekunle gold, the okoye (the enjoy)
korede bella, y cee (the enjoy)
kizz, ay, nedu, e-money (the enjoy)
kcee, ice and the abagas (the enjoy)
pato, flavour, egberi papa (the enjoy)
if i no call your name mhen just (the enjoy)
it’s tosh it and i (the enjoy)
letras aleatórias
- letra de blue eyed suzie - the rankin family
- letra de zwart en wit - marco borsato
- letra de лабиринт (labyrinth) - сергей лазарев (sergey lazarev)
- letra de be my man - celeigh cardinal
- letra de mcfly is looking for a drummer - original la cast of the black suits
- letra de demi lovato’s “warrior” - kreinbr
- letra de season of the wicked - sinister
- letra de under the bridge - taylor dayne
- letra de sorry - k-kida
- letra de fused mind offence - segression