letra de how to luv - omah lay
[intro]
you know i’m just tryna have fun tonight, you know?
ain’t n0body judging anybody
everybody is beautiful tonight
you feel me?
’cause you know
you know
[verse 1]
my body dey for adamawa (wa-wa, wa-wa, wa-wa, wa-wa)
my head e dey for jigawa (wa-wa, wa-wa, wa-wa, woah-woah woah-woah)
my matter e full for nkom, kom, kom, kom wah
my heart carry too much ngwo, ngwo, ngwo, ngwo, ngwo, ngwo, ngwo ah
[chorus]
girlie come show me how to love
we get married no divorce
it’s just you and i endorse
all these diamonds ain’t enough
my girlie come show me how to love
(show me, show me, show me)
it’s just you and i endorse
we get married no divorce
all these diamonds ain’t enough (all thesе diamonds ain’t enough)
[verse 2]
i’ve been trying, shawty
trust me, i f-ck with you
but i no bеlieve say you go fit to solve my issues
(ah, ah-yiy, ah-yiy)
you know na kcee wey sing limpopo
my motor dey for ikoku
chop my money intoto
omotena hit my agogo go
i know wetin dey your kom kom
if you no give me i go kolo
i get the spirit of ashewo
port harcourt boy isaac boro
[chorus]
girlie come show me how to love
we get married no divorce
it’s just you and i endorse
all these diamonds ain’t enough (no)
my girlie come show me how to love
(show me, show me, show me)
it’s just you and i endorse
we get married no divorce
all these diamonds ain’t enough (all these diamonds ain’t enough)
letras aleatórias
- letra de better things - lew jay
 - letra de insane (acoustic version) [feat. bayu risa] - ronald steven
 - letra de some friends - the amity affliction
 - letra de zwei rolys pro arm - coup
 - letra de 祈り - various artists
 - letra de aku cinta padamu - elfa’s singers
 - letra de collie weed (alternate version) - barrington levy
 - letra de w.w.w. (weón, weón, weón) - chancho en piedra
 - letra de 0 to 100 (catch up) - lil lwazzy ngozfit
 - letra de dear friend - tall tales