letra de new religion - olamide
olomi wombe o
ko de ye koma lobe
lifestyle agba baller
rip to pele
dribble like maradona
baby malosonta
n0body to ta
lagos to minnesota
no cap
n0body wey dey hotter
i no fit
no fit do mediocre
o ri balenciaga
i got moves like jagger
i know jago i know jaga
no dey follow me dey taka
new religion eckankar
premium be the swagger
no send no baga
nfana ibaga
it be like say dem dey gather oh
for my matter oh
i get the magic
abracadabra oh
wo black face lo ko hard life, i just dey chop life
no stressing living soft life
i don’t know how i survive this tour life
girls weh want get my baby reach 4/5
every word weh de come out of my mouth
i de monetize am baba i no get energy
and i can’t really shout and i can’t really mtcheww wo
mio shakomo remedy
cash money cash moolah
cash in cash out baby why should i
catch feelings more than a flight baby cancel am
e de pain me like blackface and tribunal
wo! i too soft like puff puff
and my bank alert bad, you go mad you go off
guy you better wear glove
before you touch am
it dey hot it dey smoke it dey burn
olomi wombe o
ko de ye koma lobe
lifestyle agba baller
r.i.p to pele
dribble like maradona
baby malosonta
n0body to ta
lagos to minnesota
no cap
n0body weh de hotter
i no fit
no fit do mediocre
o ri balenciaga
i got moves like jagger
i know jago i know jaga
no dey follow me de taka
new religion eckankar
premium be the swagger
no send no baga
nfana ibaga
it be like say dem dey gather oh
for my matter oh
i get the magic
abracadabra oh
melody pelu harmony pelu peace nikan nimo fe
i no get strength to be fair
no intruding my private affair
be you family or my friend
oya pause shoti gbo scores
n-gga of course why you come dey pompous
flow so delirious stupendous
and the opps they envious
they can’t be us
i accept say i change me i no be same guy
i de push p everyday i be game guy
only dead fish goes with the flow dead guy
no de whine me i no de joke omo take time
travel all around the globe, obo do oyinbo
we dey take pictures, we dey strike we dey pose
my g my sh-t really fly, too dope
and the girls sniffing on my body like dem dey do coke
letras aleatórias
- letra de hino de capanema - hinos de cidades
- letra de as moças do centro - cazuza
- letra de rubi - temas de novelas
- letra de maria antonieta - capital inicial
- letra de café - jorge ben jor
- letra de descobri que sou um anjo - jorge ben jor
- letra de saiba - arnaldo antunes
- letra de trabalhando em um bom título (mas, que não seja repetitivo) - dance of days
- letra de luz das nações - anjos de resgate
- letra de gether - roli rude