letra de bounce - oiza x meyi
[intro:]
bounce, bounce, bounce
bounce, bounce, bounce
bounce, bounce, bounce
i gave you a chance, won’t give you one no more (no, no, no, no)
can’t wait ’til you walk out this door (the door, the door)
don’t wanna deal with your ass anymore
i see, i saw
[verse 1:]
omo you no get sense
anytime i talk to you
you come up with a new defense
if i had any sense
i would have kicked you to the curb
i would have done it since
[pre-chorus:]
be like them sweat for me
them do me kop nno mi
for this еconomy
i tell you literally, “god forbid”
[chorus:]
you dey do your thing o
i dеy do my own
nothing wey you sabi
nothing wey you know
sake of say i love you
you dey do me so
time to pull up with my squad
time to call, call the mopo
you dey do your thing o
i dey do my own
nothing wey you sabi
nothing wey you know
sake of say i love you
you dey do me so
time to pull up with my squad
time to call, call the mopo
[post-chorus:]
bounce, bounce, bounce
bounce, bounce, bounce
bounce, bounce, bounce
[verse 2:]
i no be fool
everytime i question you
you look at me like a mumu
omo you’ve burnt a bridge
everytime you broke my heart
i should have bought expensive things
[pre-chorus:]
baby, vs, op
or even versace
in this economy
i tell you literally, “god forbid”
[chorus:]
you dey do your thing o
i dey do my own
nothing wey you sabi
nothing wey you know
sake of say i love you
you dey do me so
time to pull up with my squad
time to call, call the mopo
{outro:]
you dey do your thing o
i dey do my own
nothing wey you sabi
nothing wey you know (you know, you know)
sake of say i love you
you dey do me so
time to pull up with my squad
letras aleatórias
- letra de stay high - the million
- letra de agonía en koyukuk - frutería toñi
- letra de she loves me - gabe furtado
- letra de come and have your way - david porcheddu
- letra de wake up - conde rodríguez x chn
- letra de buffalo soldier - the flying pickets
- letra de selvagem - florence
- letra de stjernen over bjerringbro - tv·2
- letra de ja(n)miaa pooth - snatam kaur
- letra de tu jane - los heladeros del tiempo