letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de tolovicine - ofego

Loading...

‎ofego
‎o to the f to the e to the g to the o
‎b.o.y music

‎my banny
‎just dey affect me like
‎tolovicine
‎tolovicine

‎my banny
‎just dey affect me like
‎tolovicine
‎tolovicine

‎tolovicine
‎see wetin
‎i dey see
‎tolovicine

‎i just dey stare
‎i dey speechless

‎for things
‎wey she dey do
‎for me

‎for things
‎wey she dey do
‎for us

‎for the family
‎for the family
‎for the family

‎my banny
‎just dey affect me like
‎tolovicine
‎tolovicine

‎my banny
‎just dey affеct me like
‎tolovicine
‎tolovicinе

‎tolovicine
‎see wetin
‎i dey see
‎tolovicine

‎for her matter
‎i dey tolo obor
‎tolo owor
‎tolo obor
‎tolo owor

‎for her matter
‎i dey tolo obor
‎tolo owor
‎tolo obor
‎tolo owor

‎tolovicine
‎tolovicine
‎tolovicine
‎tolovicine
‎tolovicine

‎tolovicine
‎tolovicine
‎tolovicine
‎tolovicine
‎tolovicine

‎this one pass wife material
‎this one pass wife material

‎she get different kind of qualities

‎she’s a mother
‎she’s a girlfriend
‎and most importantly
‎she’s a wifey
‎proper one at that
‎proper one at that

‎for her matter
‎i dey tolo obor
‎tolo owor
‎tolo obor
‎tolo owor

‎for her matter
‎i dey tolo obor
‎tolo owor
‎tolo obor
‎tolo owor

‎tolovicine
‎tolovicine
‎tolovicine
‎tolovicine
‎tolovicine

‎tolovicine
‎tolovicine
‎tolovicine
‎tolovicine
‎tolovicine

‎for her matter
‎i dey tolo obor
‎tolo owor
‎tolo obor
‎tolo owor

‎i dey tolo obor
‎tolo owor
‎tolo obor
‎tolo owor

‎tolovicine

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...