letra de shakara no dey pay - ofego
shakara no dey pay lyrics
ofego
o to the f to the e to the g to the o
b.o.y music
shakara no dey pay
shakara no dey pay
shakara hey hey
shakara
shakara
shakara
shakara hey hey
shakara
shakara
shakara
person wan help your life
you dey form don
person wan put hand for your matter
you dey form o.b.o
when that door close
another fit no open
na then you go know say
shakara no dey pay
shakara no dey pay
shakara hey hey
shakara
shakara
shakara
shakara hey hey
shakara
shakara
shakara
no dey broadcast wetin you no be
you fit dey block your helper
no live life wey you can’t afford
cause it can hook you
when e hook you
you go know say
shakara no dey pay
shakara no dey pay
shakara hey hey
shakara
shakara
shakara
shakara hey hey
shakara
shakara
shakara
ofego
o to the f to the e to the g to the o
b.o.y music
letras aleatórias
- letra de en valsmelodi - live at slagthuset 98.11.27 - tommy körberg
- letra de yo me rindo a el - su presencia
- letra de machi 9asdi - l'mad
- letra de more than one way - steady holiday
- letra de wait a minute - phresher
- letra de how fucked up love is - #tentoesdown
- letra de verás - juan gabriel
- letra de the believer - cat dowling
- letra de dio è morto - desto
- letra de on a windy day - cat ridgeway