letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de hullabaloo - ofego

Loading...

ofego

o to the f to the e to the g to the o

all these games
wey she dey play
dey cause commotion
inner mi head

girlie
gat me going
hullabaloo

girlie
gat me going
hullabaloo

hullabaloo, uh why
hullabaloo, uh why

inner mi work
no concentration
inner mi work
confusion

this girl
dey make me
confuse
everything
just dey go
upside down

girlie gat me
going hullabaloo

girlie gat me
going hullabaloo

hullabaloo, uh why
hullabaloo, uh why
hullabaloo, uh why
hullabaloo, uh why

i’m going insane
somebody save me
see what i’ve put
myself into
i nor know wetin
to do again

girlie gat me
going hullabaloo

girlie gat me
going hullabaloo
hullabaloo, uh why
hullabaloo, uh why
hullabaloo, uh why

hullabaloo, uh why
hullabaloo, uh why
hullabaloo, uh why
hullabaloo, uh why

uh why
uh why
uh why

ofego

o to the f to the e to the g to the o

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...