letra de hardly - ofego
ofego
o to the f to the e to the g to the o
nowadays i hardly
trust people
people
hardly trust people
nowadays i hardly
trust people
people
hardly trust people
just cause of what
you did
to me
just cause of what
you did
to me
you use my trust
take roll dice
i been think say
you dey nice
just like 9ice
gongo aso
i hear from my instinct
how you be
i no listen
i no listen
na god save me say
e no too late
when i find out
but
nowadays i hardly
trust people
people
hardly trust people
just causе of what
you did
to me
just cause of what
you did
to me
if i rеminisce
i go nearly hiss
it went like a movie
if no be say
i be staunch man
na so i for finish
but god no go fit
allow him pikin
suffer wetin
he nor know
because of you
i hardly
hardly
trust people
now
ofego
o to the f to the e to the g to the o
nowadays i hardly
trust people
people
hardly trust people
nowadays i hardly
trust people
people
hardly trust people
just cause of what
you did
to me
letras aleatórias
- letra de suicide - roger martin & maurice (deu)
- letra de woo - tezzus
- letra de p/m - new jazz france & stendo (fra)
- letra de float on - anti-lilly & high john
- letra de pain - b-shaf
- letra de dont lie (2025) - joey trap
- letra de como un tornado - arcappsland
- letra de late bloomer - weglobe
- letra de skit (crush) - anorexicwallet
- letra de mmtc - jim jones