
letra de desperado - ofego
ofego
o to the f to the e to the g to the o
all dem girls
dem be desperado
desperado
dem wan take a
bad man
take a bad man
from he one & only
one & only
from he one & only
one & only
desperate chicks
all around me
dem ah desperado
oh lord
save my soul
i dey with girl
wey stand by me
right from the time
i no get anything
back when then
una no show face
now when e gel
una con dey carе
all dem girls
dem be dеsperado
desperado
dem wan take a
bad man
take a bad man
from he one & only
one & only
from he one & only
desperate chicks
all around me
dem ah desperado
oh lord
save my soul
my lover loyal
why i no go love her
she dey
wey me no get shishi
wey me no get shishi
all of una
want to scatter
god’s plan
make una no go
end up for down
wetin god don join
n0body fit down
the matter real
no take am play
all dem girls
dem be desperado
desperado
desperado
desperate chicks
desperate
desperate chicks
desperate
desperate
letras aleatórias
- letra de ftw - rosegrove
- letra de reset - dytenna
- letra de malibu - padington
- letra de sleepyhead - daphne jane
- letra de love me like you do - anita pointer
- letra de kid abelha - como eu quero (meiaum 80's trap remix) - meiaum
- letra de n3v3r3nd!ngb3nd3r - heffy
- letra de ishowmeat (speed disstrack) - yuno miles
- letra de you don't scare me - anita pointer
- letra de ghetto poets - pkayz