letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de bae i've been - ofego

Loading...

‎ofego

‎o to the f to the e to the g to the o

‎all these your friends
‎wey dey chirp
‎dey use style
‎dey tell you say
‎i no be the best
‎for you
‎dem just dey
‎jealous
‎if dem get
‎the opportunity
‎dem go dey
‎zealous
‎to be you
‎for my eye

‎bae
‎i’ve been looking
‎i’ve been looking

‎bae
‎i’ve been looking
‎i’ve been looking
‎i’ve been looking
‎i’ve been looking

‎bae
‎i’ve been looking
‎look look look
‎i’ve been looking
‎look look look

‎bae
‎i’vе been looking
‎look look look
‎i’ve been looking
‎i’ve been looking

‎if dem tеll you say
‎i go fi replace you
‎make you no believe
‎make you no believe

‎where i even
‎wan take start from
‎where i even
‎wan take start from

‎when it took me years
‎to find someone like you

‎i go grow white bear bear
‎i fi no see anyone
‎wey go dey like you
‎so i no fi try
‎i no fi try
‎when you dey for me

‎i swear
‎you be prescription
‎for my therapy

‎i don almost
‎give up for love
‎when god send you
‎when god send you
‎you be prescription
‎for my therapy
‎you be prescription
‎for my therapy

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...